Pariwo
๐ต 1934 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐ ID: 21840982
๐ Lyrics
Vibes
Eh le le le
Oh lo lo lo
Brother Nwachukwu (okay)
Abeg o don't be sleeping on a bicycle
Woyo
As you enter the mater wololom
This kind of blessings you give me kpojogom
Your goodness and your mercies shey na me dem follow go
What about the favour
It's ogologo
As I come to shout Halle oo
If no be you tell me where I for dey oo
This kind of love me I never see
I say this kind of love me I never see
I say me I want to shout oo (Pariwo o)
Me I want to Pariwo o
Abegi leave me make I shout o (Pariwo o)
Me I want to Pariwo o
I say me I want to shout oo (Pariwo o)
Me I want to Pariwo o
Tadadiditadadi
Adididadididadadi
Yeah
Bros you know the way
Mans got no chill omoh my father dey
I'm the light of the world no be Faraday
He gave me the daily bread and make sure say akara dey
You know my father way
It's straight to the point no parambulay
From the very day I placed my focus on calvary
I discovered say na there the raba dey
Right now plenty money for the pocket
Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
Me I no go off na your WiFi wey I connect
And e be like say na me be the number one for the budget
You bless me I cannot deny
Forward ever I dey play number 9
This your love e dey do me one kind
And na you be Daddy wey dey pamper

Pariwo o
Me I want to Pariwo o
Pariwo o
Me I want to Pariwo o
I say me I want to shout oo (Pariwo o)
Me I want to Pariwo o
As I dey see all the things you dey do for the boy
E dey burst my head on a daily
I dey see your hand for my body oo
Now my life don dey sweet like honey oo
From the very day you entered my life everything bright
Everybody don dey call me Sunny oo

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.87] Vibes
[00:08.62] Eh le le le
[00:11.50] Oh lo lo lo
[00:13.83] Brother Nwachukwu (okay)
[00:15.93] Abeg o don't be sleeping on a bicycle
[00:20.88] Woyo
[00:22.92] As you enter the mater wololom
[00:25.44] This kind of blessings you give me kpojogom
[00:27.95] Your goodness and your mercies shey na me dem follow go
[00:30.23] What about the favour
[00:31.99] It's ogologo
[00:33.29] As I come to shout Halle oo
[00:35.40] If no be you tell me where I for dey oo
[00:38.06] This kind of love me I never see
[00:40.46] I say this kind of love me I never see
[00:42.83] I say me I want to shout oo (Pariwo o)
[00:45.45] Me I want to Pariwo o
[00:47.84] Abegi leave me make I shout o (Pariwo o)
[00:50.42] Me I want to Pariwo o
[00:53.18] I say me I want to shout oo (Pariwo o)
[00:56.09] Me I want to Pariwo o
[00:58.91] Tadadiditadadi
[01:00.95] Adididadididadadi
[01:03.51] Yeah
[01:03.98] Bros you know the way
[01:05.56] Mans got no chill omoh my father dey
[01:07.87] I'm the light of the world no be Faraday
[01:09.98] He gave me the daily bread and make sure say akara dey
[01:12.74] You know my father way
[01:15.30] It's straight to the point no parambulay
[01:17.94] From the very day I placed my focus on calvary
[01:20.81] I discovered say na there the raba dey
[01:23.23] Right now plenty money for the pocket
[01:25.74] Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
[01:28.35] Me I no go off na your WiFi wey I connect
[01:30.74] And e be like say na me be the number one for the budget
[01:33.01] You bless me I cannot deny
[01:35.57] Forward ever I dey play number 9
[01:38.09] This your love e dey do me one kind
[01:40.87] And na you be Daddy wey dey pamper
[01:43.40] As you enter the mater wololom
[01:45.48] This kind of blessings you give me kpojogom
[01:47.86] Your goodness and your mercies shey na me dem follow go
[01:50.29] What about the favour
[01:52.54] It's ogologo
[01:53.72] As I come to shout Halle oo
[01:55.32] If no be you tell me where I for dey oo
[01:57.99] This kind of love me I never see
[02:00.07] I say this kind of love me I never see
[02:02.64] Pariwo o
[02:06.16] Me I want to Pariwo o
[02:08.75] Pariwo o
[02:10.94] Me I want to Pariwo o
[02:13.70] I say me I want to shout oo (Pariwo o)
[02:16.36] Me I want to Pariwo o
[02:18.11] As I dey see all the things you dey do for the boy
[02:21.07] E dey burst my head on a daily
[02:23.63] I dey see your hand for my body oo
[02:25.18] Now my life don dey sweet like honey oo
[02:27.81] From the very day you entered my life everything bright
[02:30.95] Everybody don dey call me Sunny oo
[02:33.42]