Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Blessings On Blessings (B.O.B) (feat. Davido)

๐Ÿ‘ค Mayorkun โ€ข ๐ŸŽผ Still The Mayor โ€ข โฑ๏ธ 3:15
๐ŸŽต 2354 characters
โฑ๏ธ 3:15 duration
๐Ÿ†” ID: 22873071

๐Ÿ“œ Lyrics

Iye
Or you don't know?
Baddest
Yo x
Of le-le, gege
Kill-, shekpe

Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know oh
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low

Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya

Inside life, inside-, inside life
I dey live my life, live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life, inside-, inside life

Ma je ko pami oh
Dem say if no be money, nobody go sabi oh
Listen I'm not capping oh
Moshise mo de kaku bi Ronaldinho
Won le won de le ba (le ba)
And I no dey see dem for my radar (radar)
My remedy is what I like
Bad energy sit down one side

Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low

Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya

Taking over, normal normal
Pushing the P, and we turn it over
Awon picker picker, ati loader loader
If dem enter Ghana, dem go need medical
Blacko, blacker, who the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?
Hmm, my jigger jigger say make I no relax
Only God go make us bigger bigger

Blessings on blessings
I'm counting my blessings, don't act like you don't know
Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low

Taking over, no be local
Carry you go far far far
Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
'Cause I'm focused on my p
And I no fit retreat
I get the liver to dey fayaya ya ya

Inside life, inside-, inside life
I dey live my life, live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life, inside-, inside life

Yo, inside life
I dey live my-, inside life
Inside life, inside-, inside life
Shey na real life

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.38] Iye
[00:02.55] Or you don't know?
[00:05.53] Baddest
[00:06.94] Yo x
[00:10.28] Of le-le, gege
[00:14.46] Kill-, shekpe
[00:16.16] Blessings on blessings
[00:17.18] I'm counting my blessings, don't act like you don't know oh
[00:19.73] Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
[00:24.22] Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
[00:28.21] As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
[00:31.85] Taking over, no be local
[00:33.77] Carry you go far far far
[00:36.12] Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
[00:39.73] 'Cause I'm focused on my p
[00:42.14] And I no fit retreat
[00:43.82] I get the liver to dey fayaya ya ya
[00:47.07] Inside life, inside-, inside life
[00:51.13] I dey live my life, live my-, inside life
[00:55.13] Inside life, inside-, inside life
[00:58.73] Shey na real life, inside-, inside life
[01:02.78] Ma je ko pami oh
[01:04.65] Dem say if no be money, nobody go sabi oh
[01:07.10] Listen I'm not capping oh
[01:08.44] Moshise mo de kaku bi Ronaldinho
[01:11.10] Won le won de le ba (le ba)
[01:13.17] And I no dey see dem for my radar (radar)
[01:15.08] My remedy is what I like
[01:16.59] Bad energy sit down one side
[01:19.30] Blessings on blessings
[01:20.24] I'm counting my blessings, don't act like you don't know
[01:22.77] Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
[01:26.96] Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
[01:31.97] As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
[01:35.02] Taking over, no be local
[01:37.04] Carry you go far far far
[01:38.93] Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
[01:42.48] 'Cause I'm focused on my p
[01:44.81] And I no fit retreat
[01:47.15] I get the liver to dey fayaya ya ya
[01:50.18] Taking over, normal normal
[01:52.93] Pushing the P, and we turn it over
[01:54.20] Awon picker picker, ati loader loader
[01:56.16] If dem enter Ghana, dem go need medical
[01:58.06] Blacko, blacker, who the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?
[02:02.31] Hmm, my jigger jigger say make I no relax
[02:04.18] Only God go make us bigger bigger
[02:06.17] Blessings on blessings
[02:07.39] I'm counting my blessings, don't act like you don't know
[02:10.22] Continental International, Pounds ati Dollar molowo oh
[02:13.70] Bad days are gone, good days are coming, just follow who know road
[02:18.62] As e the beat e dey bounce, all my ladies dey go low low
[02:21.59] Taking over, no be local
[02:23.77] Carry you go far far far
[02:25.62] Who dey run am? Na God dey run am, jollof no be ofada
[02:29.83] 'Cause I'm focused on my p
[02:31.65] And I no fit retreat
[02:34.10] I get the liver to dey fayaya ya ya
[02:37.32] Inside life, inside-, inside life
[02:40.95] I dey live my life, live my-, inside life
[02:45.50] Inside life, inside-, inside life
[02:49.14] Shey na real life, inside-, inside life
[02:54.63] Yo, inside life
[02:59.08] I dey live my-, inside life
[03:01.22] Inside life, inside-, inside life
[03:04.83] Shey na real life
[03:08.03]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings