Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Kangpe

๐Ÿ‘ค Nneka โ€ข ๐ŸŽผ No Longer At Ease โ€ข โฑ๏ธ 4:01
๐ŸŽต 1789 characters
โฑ๏ธ 4:01 duration
๐Ÿ†” ID: 2294230

๐Ÿ“œ Lyrics

So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you

But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
See yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with

You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand
Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh
Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
Look at me how I bounce but na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him

419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be
When wind blow fowl ynash go open very, very well oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil
For His rod and His staff are with you
You have come this far to sing your mystery

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.33] So na so I be a condition come make you aje like this
[00:11.71] You say your husband na I leave you, you say I go fit betray
[00:18.08] So na so you dey weak
[00:21.69] As I see you before I think say you dey kangpe
[00:25.39] Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
[00:31.69] But you rake before
[00:35.22] Na you talk say you no go put man before God
[00:37.93] See yourself as you be
[00:40.69] Na you talk say you no go put man before God oh
[00:45.15] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[00:50.64] Na so dem talk, the thing en no fit kill you
[00:55.10] Na I go make you strong, it go make you strong
[00:57.89] The thing en no fit kill you na I go make you strong
[01:01.42] It go make you strong
[01:05.99] God no go give you anything you no give fit deal with
[01:17.75] You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand
[01:21.32] Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh
[01:26.71] Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
[01:33.02] Look at me how I bounce but na you be the crook
[01:41.29] Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
[01:43.07] 419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be
[01:52.05] When wind blow fowl ynash go open very, very well oh
[01:56.54] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[02:02.01] Na so dem talk, the thing en no fit kill you
[02:06.55] Na I go make you strong, it go make you strong
[02:09.21] The thing en no fit kill you na I go make you strong
[02:12.88] It go make you strong
[02:17.36] God no go give you anything you no give fit deal with
[02:21.88] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[02:47.24] Na so dem talk, the thing en no fit kill you
[02:51.78] Na I go make you strong, it go make you strong
[02:55.32] The thing en no fit kill you na I go make you strong
[02:58.05] It go make you strong
[03:03.46] God no go give you anything you no give fit deal with
[03:08.91] As you walk through the valley of the shadow of death
[03:21.55] You will fear no evil
[03:28.75] For His rod and His staff are with you
[03:33.23] You have come this far to sing your mystery
[03:43.18]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings