Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Stubborn

👤 Asake 🎼 No Sign Of Weakness ⏱️ 3:10
🎵 2310 characters
⏱️ 3:10 duration
🆔 ID: 23085767

📜 Lyrics

(KITZO)
Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
Yeah, yeah, yeah
Yeah

Solo, solo, solo, solo
You know I've been riding solo
You before my 'tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo, idolo, idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, "So many things you dunno
So many things you dunno" (dunno)
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
And I stubborn gan ni (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
Mo stubborn gan (stubborn)

Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality, no be bobo, hmm
Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low-low (low, low)

Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say, "Na lie," uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun)
Bukata mi o ti pọ gan o
For my family, I be stubborn

I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
Yeah-yeah, yeah, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
I stubborn (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
Stubborn

Yeah, Rambo
That man he is a bombo
Normally shey ajẹbo sef na hustler
Get to the money pronto
Dey-dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I've never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno"
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
(Stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
(Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
Mo stubborn

⏱️ Synced Lyrics

[00:08.93] (KITZO)
[00:11.71] Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
[00:14.11] Yeah, yeah, yeah
[00:16.88] Yeah
[00:17.70] Solo, solo, solo, solo
[00:20.95] You know I've been riding solo
[00:23.15] You before my 'tori get promo
[00:25.35] Now dem dey call me idolo
[00:27.25] Idolo, idolo, idolo
[00:29.68] Make nobody call me idolo again
[00:31.62] No idolo wey fit perfect
[00:34.12] When I dey wear my Dunlop
[00:36.33] When I dey wear my Dunlop
[00:38.58] When I no geti kọbọ
[00:40.43] See Aboniki full my cupboard
[00:42.30] O ni, "So many things you dunno
[00:45.02] So many things you dunno" (dunno)
[00:47.23] Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
[00:49.39]
[00:51.88] Ayy, ayy, stubborn
[00:53.27] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[00:55.75] And I stubborn gan ni (stubborn)
[00:57.79] Me, I no fit be your idolo (stubborn)
[01:00.33] Ayy, ayy, stubborn
[01:02.07] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[01:03.96] Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
[01:06.65] Mo stubborn gan (stubborn)
[01:09.23] Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
[01:13.15] Make I give dem the steps like Poco
[01:15.24] Originality, no be bobo, hmm
[01:17.40] Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
[01:19.57] I dey fight all the wars on a low-low (low, low)
[01:21.67] Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
[01:24.01] E be like say ye, I don kolo
[01:25.98] Jago say, "Na lie," uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
[01:28.45] Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
[01:30.31] Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun)
[01:32.53] Bukata mi o ti pọ gan o
[01:34.41] For my family, I be stubborn
[01:36.67] I be stubborn
[01:37.79] Ọmọ ọgbọn (stubborn)
[01:38.89] Enter their body like two guns
[01:41.19] Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
[01:43.02] Yeah-yeah, yeah, yeah
[01:44.13] Ayy, ayy, stubborn
[01:45.58] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[01:48.25] I stubborn (stubborn)
[01:49.94] Me, I no fit be your idolo (stubborn)
[01:52.80] Ayy, ayy, stubborn
[01:54.29] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[01:56.52] Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
[02:00.28] Stubborn
[02:01.75] Yeah, Rambo
[02:03.72] That man he is a bombo
[02:05.81] Normally shey ajẹbo sef na hustler
[02:07.92] Get to the money pronto
[02:09.69] Dey-dey call me Dike like Tonto
[02:11.97] From Igbo Elerin to Igando
[02:14.55] I've never been missing in action
[02:16.04] They start to dey call me Uche Jumbo
[02:18.91] When I dey wear my Dunlop
[02:20.95] When I dey wear my Dunlop
[02:23.11] When I no geti kọbọ
[02:25.08] When Aboniki full my cupboard
[02:27.06] O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno"
[02:31.98] Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah
[02:36.44] Ayy, ayy, stubborn
[02:37.78] Me, I no dey hear word o (I stubborn)
[02:41.43] (Stubborn)
[02:42.25] Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
[02:44.76] (Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
[02:46.61] Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
[02:48.85] Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
[02:52.45] Mo stubborn
[02:52.63]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings