Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Nigger Delta

๐Ÿ‘ค Nneka โ€ข ๐ŸŽผ No Longer At Ease โ€ข โฑ๏ธ 3:23
๐ŸŽต 943 characters
โฑ๏ธ 3:23 duration
๐Ÿ†” ID: 2314019

๐Ÿ“œ Lyrics

Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis

Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel

Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave

Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.96] Dem come fish our water empty,
[00:15.45] Dem come chop our oil plenty,
[00:19.91] Come take resources away,
[00:24.47] Come take all our riches
[00:29.92] Dem come use us as dem store
[00:33.59] For raw material to make them rich
[00:39.83] Oh brother, brother, bross wetin
[00:44.42] Sister, sister, sis
[00:47.17] Chorus 2x
[00:48.09] Wetin we dey do the the the
[00:49.80] Wetin we dey do dem thief thief
[00:51.71] Where we dey wen dem own own us
[00:54.42] What we sow na I we go reap
[00:57.12] Tell me wetin I go do
[01:13.41] Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
[01:18.09] Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
[01:26.26] Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
[01:33.46] It don teh wen u dey do me like dis
[01:37.94] Oh but right now I no go take am no more
[01:45.11] I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
[01:49.77] Chorus 2x
[01:50.61] Wetin we dey do the the the
[01:52.42] Wetin we dey do dem thief thief
[01:54.24] Where we dey wen dem own own us
[01:56.94] What we sow na I we go reap
[02:09.61] See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
[02:20.55] Where dem come take us, dem take us go iyunda,
[02:25.08] Use as dem slave
[02:27.73] Choir
[02:29.66] Wetin we do dem
[02:39.05] Wetin dem do us
[03:17.99]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings