Provide (Amapiano Version)
π΅ 2548 characters
β±οΈ 3:30 duration
π ID: 23261209
π Lyrics
Shiaa
Am lankard
Make God abeg o
Itβs tenorship baby
Keelah
See my baby, she dey drive me crazy
I no wan talk I no wan do anyhow
Because boys dey look me
Oya baby come closer baby come closer
Shey you wan high oya take this coda
But no tell anybody say you follow me come
Yea yeaaa
Because howmuch wey you need my baby (yea)
Wey I no go fit to provide o (yea)
Provide o (uhyee)
Howmuch wey you need my baby (eh)
Wey I no go fit to provide o (Yea)
Surrex help me tell them something
Lala lala lala hmmm
Lala lala lalaLa la la la la
La la la la laOooyeah
Lala lala lala hmmm
Lala lala lalaLa la la la la
La la la la la
S U double R EX
Banny na this your body dey make me kukureke
Dey waka waka from rumuigbo down reach garrisonI no mind go start fight for forbes
Tell them say na your face suppose dey for front of their magazine
Because banny as it stands now
If your body na fight me I no go stand down
I dey mad over you banny be like I be runtown
Me I ready spend until me I run down (kpos)
See because me I no get joy and me I no get toy
I no ready to play you like you be sex toy Because as it stands now
Boys e no get joy Boys dey hustle all night we no get joy
But I dey kpa kpa kpa
All these boys jealousy them wa wa wa
I no get strength to come here start to kwa kwa kwa
Surrex egungun the scamgod
Surrex e dey kwala akwa
Because How much wey you need my baby (yea)
Wey I no go fit to provide o (S U double R EX)
Provide o (uhyee)
Howmuch wey you need my baby (eh)
Wey I no go fit to provide o (yea)
Surrex help me tell them something
You don cut my dada
Send me your aza
You don cut my dada
Send me your aza I say
You don cut my dada
Send me your aza
You don cut my dada
Send me your aza
Chatter for you I wan dey give you am in bulk
Your body carry grace your nanny no dey cast Work
Anything wey them wan talk
Omor make them dey talk Normally haters go talk
Normally haters go talk
Chain you out for love I no go ever let you lose
Steady on God if I jones na me lose
Take you to the 90sMummy and daddy cruise
Girli this na true love no go use you catch cruise
You know say I dey for you Declare holiday for you
Dripping I dey slay for you
What more can I do for you my love
My omalicha
You are my nnwayi oma
And this one no be ayan-ora
Even if I don high ya ya
Howmuch wey you need my baby
Wey I no go fit to provide o Provide o (uhyee)
Howmuch wey you need my baby (eh)
Wey I no go fit to provide o
Surrex help me tell them something
Keelah
You don cut my dada
Send me your aza
You don cut my dada
Oya Send me your aza
S U double R E X