Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

LIFE

๐Ÿ‘ค Oladapo โ€ข ๐ŸŽผ With The Most & Friends (Vol 1) โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 1638 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 23265358

๐Ÿ“œ Lyrics

Yeah
I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye
Nobody knows wetin pain me inside
Nobody knows wetin sup for the night
Yeah I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye o
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
My paddy dey hit me wassup
Na so e say make we meet for bus stop o
I sharply arrange dey rush come
Wetin our eyes see we nearly commot cloth o
My guy everything e don cost
Fine boy no get choice e jump bus
As i no get the means to pompous
Na this kind things i go dey do o
I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye
Nobody knows wetin pain me inside
Nobody knows wetin sup for the night
Yeah I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye o
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
See I dey try
I dey try
I no fit stop
Enemies go won try
But emi o kin fo
So many times wey e reach to dey give up
Too many people go start to dey judge us
But before you won try
You go waka one mile inside of my shoes o
Before you go know
Cos you see until the lion speaks in english
Everybody go believe the hunter
So i say
I dey try o, I dey try
If i fall o, i go cry
But I go stand o, i go rise
Cos if i stop o, i go kpai
I dey try
I dey try
I dey try
But the matter won commot water for my eye
Nobody know wetin dey my mind
Nobody know wetin pain me inside o
I dey try
I go still dey try go
With any means wey i fit dey guide o
Say na fine we go still dey fine go
Very demure and very mindful
Make i ready for the arrival
We no know where the blessings hide for
Oh oh ou
Ola no dey smoke

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings