Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Tongolo

πŸ‘€ Dbanj & Don Jazzy β€’ 🎼 Unknown Album (10/22/2005 11:19:57 PM) β€’ ⏱️ 4:12
🎡 1528 characters
⏱️ 4:12 duration
πŸ†” ID: 23367801

πŸ“œ Lyrics

ha ha
make i tell una one secret
the secret wey me i dey use for all these women now
Na the magic word be Tongolo
no long thing, no long thing
just tell them Tongolo

you understand
"Just tell them Tongoloβ€” D'Banj
Me, i be Dbanj
my jamo friends dem dey call me skibanj
i don get degree for womanolgy
i don study the woman physionomy uh!
wey dey make them follow me
for de club, den take up their thumbs for me
even the girls they ask for me
make i tell them the secret of my melody ah!

Make i tell them de koko o ah!
make i tell them de koko
make i tell them de koko o ah!
make i tell them de koko
if i tell dem the koko
i say make you yarn them de koko
if i tell dem the koko
make you yarn them de koko now oh yeah yeah

tongbala, tongolo

omoge wa je a tongolo
tongbala, se iwo le tongolo
tongbala, je ka tongolo
omoge wa je a tongolo
tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emil le tongolo
As i dey waka up for road
i see one bady
i name her no be small
why because she fine no be small
when her front no be small
when her backside no be small
i yarn am the truth and i yarn am the fact
and yarn am no be small
she no wan gree my own o
until I yan her am the koko

listen, listen
mo wa talented
yes mo wa gifted
se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
se ri hips e, ma fi le shifted
igo oju e, ma file tinted
boyfriend e gan o wa evicted
se e mo pe dbanj is addicted
te ba so pe no, ma wa persistent
mo ni iyawo nle don get it twisted

[Se you hear am
Or you no hear well
na my secret be that
just tell them tongolo
Don jazzy
Dbanj

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings