Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Selense, Pt. 2

๐Ÿ‘ค HarrySong โ€ข ๐ŸŽผ Selense, Pt. 2 โ€ข โฑ๏ธ 2:49
๐ŸŽต 2232 characters
โฑ๏ธ 2:49 duration
๐Ÿ†” ID: 23444911

๐Ÿ“œ Lyrics

Ladies and gentlemen gossip dey for town
No wonder the boy don dey selense selense oh sense
Sista abeggi selense selense oh sense
Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense iyea
From May 29th we don dey for June 12 selense
Before we go know Christmas go be June 10
Everybody ni Nija
Selense Congo
Orangey Limpopo Zambezi
Who no want us to selense na hin sabi selense
He don jollof selense
Ha one selense
Ha two selense
Because there is no one greater than Jehovah Lord Divine
Now the boy don dey selense selense oh sense
Sista abeggi selense selense oh sense
Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense
Remember all the facts only dem say guys no go blow dem say
But the other day dem try kidnap am when he show dem say
Sheyy you hear say Otedola dey call hin phone no bi dem say
It doesn't it mean him beeen dey chopulate on him label no bi me say oo
Aiye ma le I been dey sing the things wetin I do dem copy oh oh oh selense
Dey copy the swaggs stealing my name spelling it different selense
So what a time to be alive I think am killing it God don dey selense
I got the keys keys to the house keys to the Mercedes ooh oh oh
No wonder the boy don dey selense selense oh sense
Sista abeggi selense selense oh sense
Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense
He just dey show her sexy body selense
Dey say Iyanya don dey old he no go marry selense
Dem say which day we go see your own assurance selense or sense
Ika gualamo lele selense
Oga police o selense wetin be dis oo selense
Oga forget the boys oo selense he wan to vex oo heyy
Now the boy don dey selense selense oh sense
Ooh sista abeggi selense selense oh sense
Ha everybody don dey selense selense oh sense
Ehyy Africa don dey selense selense oh sense
Haa haa Alterplate hin don dey selense oh sense
Young Alfa don dey selense
Oohai everybody don dey selense
Haai young Alfa

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.05] Ladies and gentlemen gossip dey for town
[00:06.52] No wonder the boy don dey selense selense oh sense
[00:11.32] Sista abeggi selense selense oh sense
[00:13.69] Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
[00:17.05] Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
[00:20.87] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense iyea
[00:25.03] From May 29th we don dey for June 12 selense
[00:28.18] Before we go know Christmas go be June 10
[00:31.15] Everybody ni Nija
[00:33.87] Selense Congo
[00:35.49] Orangey Limpopo Zambezi
[00:38.83] Who no want us to selense na hin sabi selense
[00:42.40] He don jollof selense
[00:44.53] Ha one selense
[00:46.18] Ha two selense
[00:47.69] Because there is no one greater than Jehovah Lord Divine
[00:52.41] Now the boy don dey selense selense oh sense
[00:55.70] Sista abeggi selense selense oh sense
[00:59.09] Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
[01:02.32] Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
[01:05.53] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense
[01:09.31] Remember all the facts only dem say guys no go blow dem say
[01:12.36] But the other day dem try kidnap am when he show dem say
[01:16.42] Sheyy you hear say Otedola dey call hin phone no bi dem say
[01:20.27] It doesn't it mean him beeen dey chopulate on him label no bi me say oo
[01:23.79] Aiye ma le I been dey sing the things wetin I do dem copy oh oh oh selense
[01:26.81] Dey copy the swaggs stealing my name spelling it different selense
[01:31.08] So what a time to be alive I think am killing it God don dey selense
[01:34.30] I got the keys keys to the house keys to the Mercedes ooh oh oh
[01:38.43] No wonder the boy don dey selense selense oh sense
[01:42.18] Sista abeggi selense selense oh sense
[01:45.51] Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
[01:48.39] Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
[01:51.89] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense
[01:56.40] He just dey show her sexy body selense
[01:59.96] Dey say Iyanya don dey old he no go marry selense
[02:03.25] Dem say which day we go see your own assurance selense or sense
[02:06.91] Ika gualamo lele selense
[02:10.46] Oga police o selense wetin be dis oo selense
[02:13.85] Oga forget the boys oo selense he wan to vex oo heyy
[02:17.83] Now the boy don dey selense selense oh sense
[02:21.53] Ooh sista abeggi selense selense oh sense
[02:24.93] Ha everybody don dey selense selense oh sense
[02:28.74] Ehyy Africa don dey selense selense oh sense
[02:31.63] Haa haa Alterplate hin don dey selense oh sense
[02:36.36] Young Alfa don dey selense
[02:39.10] Oohai everybody don dey selense
[02:42.43] Haai young Alfa

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings