Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Favourite Boy

πŸ‘€ Tenorship β€’ 🎼 Favourite Boy β€’ ⏱️ 3:29
🎡 2207 characters
⏱️ 3:29 duration
πŸ†” ID: 23483498

πŸ“œ Lyrics

Uh yea
Manmaya
I’m Lankard
Mammi let me hold you
Mammi let me kiss and scrub your back
Mammi like I told you say anyhow eh be I got your back
Cause this our love Eh no go die oh
And this my heart eh no fit lie oh
Say if I leave you u fit to die oh
Say if you leave me I fit to cry oh
Cause this our love Eh no go die oh
And this my heart eh no fit lie oh
Say if I leave you u fit to die oh
Say if you leave me I fit to cry oh
Shey you Dey listen to your favorite boy
Shey you Dey listen to your favorite artiste
Shey you Dey like am when I sing my songs
Cause eh done tey when the boy Dey practice
Girl will you ever come through for me
Tell me Wetin you go fit do for me
I hear say you go drop school for me
I hear say you fit turn fool for me
Uhh yea
My ability na to love you oh
Ruggedity na to hold you oh
If dem find you oh make dem call me oh
Till enternity your my love uh oh
My ability na to love you oh
Ruggedity na to hold you oh
If dem find you oh make dem call me oh
Till enternity your my love oh o
O baby your my love uhh ohhh
O baby your my love uhh oh
Till enternity
Fine fine girls for ignatuis
So fine like the sun shine
Sweet like a fine wine
And that’s where I choose mine
And all of them dem know my sagas
Everybody come my concert
Even when I shutdown Lankard
Abi you no hear that sagas
Cause that place I be their favorite boy
And that place I be their favorite artiste
And dem Dey like am when I sing my songs
Cause eh done tey when the boy Dey practice
And them Dey always come through for me
Plenty things dem done do for me
Them even shut the whole school me
Plenty things Dem done do for me uhh yea
My ability na to love you oh
ruggedity na to hold you oh
If dem find you oh make dem call me oh
Till enternity hour my love u yea
My ability na to love you oh
ruggedity na to hold you oh
If dem find you oh make dem call me oh till enternity your my love oh o
O baby your my love uhh ohhh
O baby your my love uhh oh
Till enternity
Oh no I just wan let you know
Your my love oh
Your my love oh
Till enternity oh
Shey you Dey listen to your favorite boy
Tenorship baby
Back to de 90’s
I’ll take you back to de 90’s
Em Blazy Blazy
Torah
It’s all about love baby
Witcher

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings