Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Changes

๐Ÿ‘ค Femi Kuti โ€ข ๐ŸŽผ Femi Kuti โ€ข โฑ๏ธ 6:00
๐ŸŽต 916 characters
โฑ๏ธ 6:00 duration
๐Ÿ†” ID: 2358087

๐Ÿ“œ Lyrics

Look all around you
Tell me what you see
The world is changing
You must agree with me
I tried to understand
The change wey dey arisen
No try to understand
Because you fit go craze

I'm talking about the changes of our time
The crazy wey dey our life
Will take you back time
Or bring you back to life

In this crazy crazy time
Look before na woman dey bleach
Dem tell dem say make dem no dey bleach
Bleaching no good all of us know
But now a times man start dey bleach

Changes of our time (man dey bleach)
Craze wey dey our life (original craze)
Go take you back to time (back to time)
And bring you back alive

In this crazy crazy time
Dem teach how to always dress neat
We dey bad to always dress neat
Craze man wear rag call am fashion
Now to wear rag wey tear be fashion

Changes of our time (rag wey tear)
Craze wey dey our life (come be fashion)
Go take you back to time (back to time)
And bring you back alive

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings