THIS
🎵 3030 characters
⏱️ 3:25 duration
🆔 ID: 23628643
📜 Lyrics
You no fit to handle am
If I put all the pressure for your body
You go fall down
Omo no be stamina
Na baba God Dey run am
Charlie, no be by power
Me I no wan talk again
nobody go run my race
Not today
The good vibes come my way
The Bad ones go away
Far away
Sinner man go die and e go Dey with the devil
Nobody wan die but dem wan go heaven
And for the hood wey I dey we dey collect double
We no killy anybody na the life you buckle
Oya Make all the water gbe me lo (lololo)
Wetin I never talk bamiso (sososo)
I Dey sing my pains through this song
Many people Dey for this picture
For this picture
Make nobody
Come pressure me
That’s the way of life, my remedy
No be comedy, but e be funny things
No be comedy, but e be funny things o
Make nobody
Come pressure me
That’s the way of life, my remedy
No be comedy, but e be funny things
No be comedy, but e be funny things o
Uh
You no fit to handle am
If I put all the pressure for your body
You go fall down
Omo no be stamina
Na baba God Dey run am
Charlie, no be by power
Me I no wan talk again
nobody go run my race
Not today
The good vibes come my way
The Bad ones go away
Far away
Bony CDM Verse;
Aii
Its B O N Y
Welcome to Nigeria where my people always suffer
People eating Gala, Government with nothing to offer
Chowing Sausage daily, thinking which kind way go pay me
Me sef won live comfy, riding a sexy Mercedes
What you know about suffering, know about pressure
Too many times I’ve been down with no lecture
The aim is to blow just like bangers in December
Trynna heal my soul see me scrolling through scriptures
What you know bout fake love, I’ve always been a witness
Focus on your goals mehn, fuck the pressure
These demons trynna hold me mehn, fuck depression
Trynn be successful, fuck the system
Got skirt up my system, fuck th8/ government!
Mehn I believe in myself, see the way that I’ve grown mehn I feel this
Mehn I’m trynna be the one for long no one minute
Trynna be an OG mehn I really mean this
Grr
You no fit to handle am
If I put all the pressure for your body
You go fall down
Omo no be stamina
Na baba God Dey run am
Charlie, no be by power
Me I no wan talk again
nobody go run my race
Not today
The good vibes come my way
The Bad ones go away
Far away
Geezie Verse;
Geezie
Yeah
Life’s a journey but the road is rocky (no good road)
Good vibes only
Everybody know me (they know me)
I might be lonely
But I’ve got my hommies(real)
If I feel depressed
Me I go smoke my kpoli (smoke up)
Depression is real (yeah)
People just Dey die (real)
No go reason am
Because you fit go take your life (suicide)
I might be scared of height
But I go still reach the top (peak milk)
I knew I was the guy
Since I was in Ss1 (e don tey)
I’m evil like the devils son (fear me)
but I’m Gods son,(like Jesus)
I know I’m still broke
But I go build my mansion (oh boy)
No negativity (plus)
No bad energy (at all)
If you Dey think of giving up
No try to follow me (go back)
Stay awake all night
Tryna make some mulla
I Dey broke sometimes
I no get no helper