Designer (Kind Love)
๐ต 1603 characters
โฑ๏ธ 3:01 duration
๐ ID: 23773352
๐ Lyrics
Kind love bena this kind love if I give you loving Omo this kind love o
Kind love Bena this kind love
If I -
(Fedo kill it )
Touching your body now tell me where you wanna go
Been around the world and still na I you go follow
Baby I been waiting waiting for the moment you go show now
Iโm on my own
I been calling on your phone
When we connect e be like say we don Dey zone
Baby girl forget when Iโm with you I feel at home
So I open Caset make we Dey jam am on a low
Meet your papa say na you I follow go
So abena bena
This kind love no be designer
Abena this kind love wey I require
Put am for body like say na fire
Put am for body like say na
Abena this kind love no be designer
Bena this kind love wey I require
Put am for body like say na fire (put am for my head)
Put am for body like say
Mama, mama you know say you know say Wetin Dey your back e Dey dangerous and you Dey carry am as If as if na smalls
Take am easy now
Take am easy mama
Oya take am easy fine lady
Oya take am easy my baby
Make you shake am no go kpai person
Ehnnn chai
Oya wait
If I tell you make you move your body
Back and forth you go come my place ?
For your matter I go turn to politician say na you go be my head of state ye ye
And you know say nobody go fit to do am wey you do am with your figure 8 yeye
Oya baby make we come relate for my place