Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Many Men

๐Ÿ‘ค Elestee โ€ข ๐ŸŽผ Many Men โ€ข โฑ๏ธ 2:10
๐ŸŽต 1187 characters
โฑ๏ธ 2:10 duration
๐Ÿ†” ID: 23840463

๐Ÿ“œ Lyrics

[Initiating RAGE Process]
I dey use contact see the future
I dey hot like new machine gun
I dey judge my indecision
I recess my predecessor
I dey carry problem, gini ki cho
I be water, see me, see shore
Come around ten, give me missed call
Puff puff pass, gimme wisdom
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
I dey catch vibes on my own no problem
I don't say please but I please my conscience
I just wan sing make them blow my trumpet
I dey talk things wey dey provoke government
When I walk by everybody checking
We dey do private trips no be check in
Who among you wey no sabi the person
Wey dey spend dollars inside recession
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men
Many men dey on top the matter
Many men many men many men
Many men want to off the pata
Many men but I do shakara
Many men want to blow my cana
Many men many men many men

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.91] [Initiating RAGE Process]
[00:11.93]
[00:15.56] I dey use contact see the future
[00:17.88] I dey hot like new machine gun
[00:19.87] I dey judge my indecision
[00:21.89] I recess my predecessor
[00:23.67] I dey carry problem, gini ki cho
[00:25.95] I be water, see me, see shore
[00:27.98] Come around ten, give me missed call
[00:29.94] Puff puff pass, gimme wisdom
[00:31.72] Many men many men many men
[00:33.82] Many men dey on top the matter
[00:35.88] Many men many men many men
[00:37.87] Many men want to off the pata
[00:39.94] Many men but I do shakara
[00:41.96] Many men want to blow my cana
[00:43.95] Many men many men many men
[00:46.04] Many men dey on top the matter
[00:49.69]
[01:04.50] I dey catch vibes on my own no problem
[01:06.66] I don't say please but I please my conscience
[01:08.71] I just wan sing make them blow my trumpet
[01:10.78] I dey talk things wey dey provoke government
[01:12.63] When I walk by everybody checking
[01:14.78] We dey do private trips no be check in
[01:16.81] Who among you wey no sabi the person
[01:18.74] Wey dey spend dollars inside recession
[01:20.83] Many men many men many men
[01:22.61] Many men dey on top the matter
[01:24.66] Many men many men many men
[01:26.46] Many men want to off the pata
[01:28.75] Many men but I do shakara
[01:30.71] Many men want to blow my cana
[01:32.77] Many men many men many men
[01:34.52] Many men dey on top the matter
[01:40.99] Many men many men many men
[01:43.03] Many men want to off the pata
[01:44.92] Many men but I do shakara
[01:47.07] Many men want to blow my cana
[01:49.09] Many men many men many men
[01:50.60]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings