Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Alhamdulillah

๐Ÿ‘ค Flykid โ€ข ๐ŸŽผ Alhamdulillah โ€ข โฑ๏ธ 2:28
๐ŸŽต 1395 characters
โฑ๏ธ 2:28 duration
๐Ÿ†” ID: 23886235

๐Ÿ“œ Lyrics

Uh yee
Oh yeye yeye yeye
One time boy flykid
Ahnnn
So many thing I dey reason gan
Obstacles wey no make I focus
Oshey koko make I focus
Oh yeyeyeye
Everyday Lori titi gan
Responsibilities wan dey choke us
Oshey koko make I focus
Oh yeye
But alhamdulilahi Mo duro Dede
But dem think say na lie
But my prayer be say Kinle mori dele
Because people dey die why
Why we gaz struggle before we make ham
Before we make ham why e gaz to take time
Eleda ma sun make you no dey waste time
No dey waste time

Cos I wan get money make I no dey para
Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
As I dey tepamoshe make blessings dey shower
And as I don dey okay e no be by power
Alhamdulillah

Talk is cheap so i put in work o
Many ideas that didn't work o
But I keep on working
Omo oro me I keep on pushing Nana
Say dem dey pray male e finish o
But the blessings no diminish o
Wonti rope kole da but oluwa ni Shola
Ahn Ahn
But alhamdulilahi Mo duro Dede
But dem think say na lie
But my prayer be say Kinle mori dele
Because people dey die why
Why we gaz struggle before we make ham
Before we make ham why e gaz to take time
Eleda ma sun make you no dey waste time
No dey waste time

Cos I wan get money make I no dey para
Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
As I dey tepamoshe make blessings dey shower
And as I don dey okay e no be by power
Alhamdulillah

Alhamdulillah rabbil alameen
You know what I mean
Ahnn ahnnn

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.83] Uh yee
[00:12.15] Oh yeye yeye yeye
[00:14.30] One time boy flykid
[00:16.72] Ahnnn
[00:18.42] So many thing I dey reason gan
[00:20.75] Obstacles wey no make I focus
[00:23.42] Oshey koko make I focus
[00:25.56] Oh yeyeyeye
[00:27.40] Everyday Lori titi gan
[00:29.69] Responsibilities wan dey choke us
[00:32.55] Oshey koko make I focus
[00:34.69] Oh yeye
[00:35.49] But alhamdulilahi Mo duro Dede
[00:38.16] But dem think say na lie
[00:40.15] But my prayer be say Kinle mori dele
[00:42.64] Because people dey die why
[00:45.34] Why we gaz struggle before we make ham
[00:47.44] Before we make ham why e gaz to take time
[00:49.98] Eleda ma sun make you no dey waste time
[00:52.04] No dey waste time
[00:53.41] Cos I wan get money make I no dey para
[00:57.87] Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
[01:02.42] As I dey tepamoshe make blessings dey shower
[01:06.82] And as I don dey okay e no be by power
[01:10.25] Alhamdulillah
[01:12.26] Talk is cheap so i put in work o
[01:14.87] Many ideas that didn't work o
[01:17.09] But I keep on working
[01:18.58] Omo oro me I keep on pushing Nana
[01:21.52] Say dem dey pray male e finish o
[01:23.52] But the blessings no diminish o
[01:25.78] Wonti rope kole da but oluwa ni Shola
[01:28.78] Ahn Ahn
[01:29.40] But alhamdulilahi Mo duro Dede
[01:32.20] But dem think say na lie
[01:33.96] But my prayer be say Kinle mori dele
[01:36.63] Because people dey die why
[01:39.26] Why we gaz struggle before we make ham
[01:41.32] Before we make ham why e gaz to take time
[01:43.75] Eleda ma sun make you no dey waste time
[01:45.95] No dey waste time
[01:47.38] Cos I wan get money make I no dey para
[01:51.87] Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
[01:56.26] As I dey tepamoshe make blessings dey shower
[02:00.87] And as I don dey okay e no be by power
[02:03.96] Alhamdulillah
[02:07.92] Alhamdulillah rabbil alameen
[02:11.11] You know what I mean
[02:13.45] Ahnn ahnnn
[02:17.14]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings