Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Alhamdulillah

πŸ‘€ Boyskido β€’ 🎼 Ordinary Sokoto Boy β€’ ⏱️ 2:46
🎡 1779 characters
⏱️ 2:46 duration
πŸ†” ID: 24000957

πŸ“œ Lyrics

Problem no dey finish
Some other people don pass through Delilah(eh)
Make we no jam agbako
Agbako wey we no go fit to jakpa (eh)
But alhamdulihah
Men dey see money to fit dey chop overnight.
So many things on my mind
Bad energy people dem ah chop 5alive
Rolce Royce or Bentley or Porsche wey we ride (chai)
Omo their mind dey for ground
Won wa mi o
Won wa mi (eh)
Because I carry the sound
All We do is grind and pray tryna opt out of the gutter
My music steady blasting like the loudest thunder
We’re not after Your position, We just want the upper
Kuma in muka ga me muke so bamu daga kafa
Matsaloli basu karewa
Sai dai ka yi ta addu’a uba ya kare ka
Domin har in ka dake guri daya ba me ma
Shi yasa na tashi na dukkufa na sa nema
A kama nan a sake chan, a daure nan a kwance chan
Sa Yan adawa su zamo masoyan mu nan da nan
We’re good over here no one cares if you don’t like the brand
This niggas keep it a 100 but mine is grand
Problem no dey finish
Some other people don pass through Delilah(eh)
Make we no jam agbako
Agbako wey we no go fit to jakpa (eh)
But alhamdulihah
Men dey see money to fit dey chop overnight.
So many things on my mind
Bad energy people dem ah chop 5alive
Rolce Royce or Bentley or Porsche wey we ride (chai)
Omo their mind dey for ground
Won wa mi o
Won wa mi (eh)
Because I carry the sound
Excuse me Mr. can you listen to me!
Music bigger than their whole history
Don dada me I get big victory
So them no fit hold me down
Steady grinding and waiting for the timing
Bad belle been dey plan
Make them tie me
My star e dey shine
E dey blind them
Only jah me I trust
Me no mind them
Because na him dey elevate me
I get people wey dey really celebrate me
When I vibe and I sing omo them dey rate ni
So Make you tell me why you come dey hate ni

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings