Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Plenty Nonsense

👤 Femi Kuti 🎼 Femi Kuti ⏱️ 9:32
🎵 808 characters
⏱️ 9:32 duration
🆔 ID: 2405179

📜 Lyrics

(İnstrumental)
You go see nonsense thing
Wey go make you just dey cry
You go cry? blood go commot from you eye

You go see nonsense thing
Wey go make you just dey vex
You go vex? till you break your head?

So fire engine go come quench fire
Dem go forget bring water
They tell you to quench the fire you must pay

In the name of free education
Jakonde build school for poto poto
The schools no get window
Pikin don carry table chair to school

Police no get better salary
So arm robbers dey rob, dey go
They make police stand for road
Disgrace themselves they beg e money

Bribery and corruption
Come enter our body
Honesty no dey pay again
Na illegal business dey prosper?

When Babanginda dey spoil Nigeria
Abiola no talk against am
He follow am dey chop, dey enjoy
Together they want make Nigerians craze

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.98] (İnstrumental)
[03:21.24] You go see nonsense thing
[03:25.13] Wey go make you just dey cry
[03:42.74] You go cry? blood go commot from you eye
[03:47.71] You go see nonsense thing
[03:50.28] Wey go make you just dey vex
[03:52.47] You go vex? till you break your head?
[03:56.42] So fire engine go come quench fire
[04:36.74] Dem go forget bring water
[04:39.23] They tell you to quench the fire you must pay
[04:43.42] In the name of free education
[04:46.49] Jakonde build school for poto poto
[04:48.92] The schools no get window
[04:51.43] Pikin don carry table chair to school
[04:53.58] Police no get better salary
[04:55.56] So arm robbers dey rob, dey go
[04:57.83] They make police stand for road
[05:00.43] Disgrace themselves they beg e money
[05:02.78] Bribery and corruption
[05:05.50] Come enter our body
[05:07.50] Honesty no dey pay again
[05:09.64] Na illegal business dey prosper?
[05:12.87] When Babanginda dey spoil Nigeria
[05:58.17] Abiola no talk against am
[06:00.99] He follow am dey chop, dey enjoy
[08:28.23] Together they want make Nigerians craze
[08:30.58]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings