Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Daily Bread (feat. Magnito)

๐Ÿ‘ค Oga Network โ€ข ๐ŸŽผ A Different Mindset โ€ข โฑ๏ธ 3:07
๐ŸŽต 2024 characters
โฑ๏ธ 3:07 duration
๐Ÿ†” ID: 24056243

๐Ÿ“œ Lyrics

Town crier from the south
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am
If I like you I like you see I nor dey fake am
And all this money na piece of paper
Na him dey make the girls happy to shake am
Because we get the abitosheka
And nobody fit tell me how to live my life
Because na me make this better money comot from my pocket
I dey happy for myself and my family because as you see us so we don dey take off like a rocket
Wana Magnito din Saran ka ne
Kana baya baya anbarka ne
Ina g kitikiti Karan ka ne
Tor fada de me kudi ba ampani
Our money go bokun we go dey pack am for case
If he hate on us we carry money slap am for face
Craze, Shey them nor Dey write am for face
If we finish we go shoot the video nack am for trace. Fresh out
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am
We put head down we put head down
We nor dey like to carry body
We dey calm down
If you carry body come you go calm down
What you give we give am back
E fit nor enter ooo
E fit to enter ooo
Ooh the same person weh we be when e nor enter
Na the person we still be when e enter oo
We nor colomental oo
As eagle perch make hawk perch
The one weh nor let him neighbor perch
Na open eye dey worry am
Na him dey worry am
If you are not okay that I am okay
Then I am okay that you are not okay
For here I am too okay
If you Dey vex I don't care
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am
My daily bread na me dey bake am
Yeye hand I nor dey shake am
I am who I am I nor dey fake am
Na like this I reach leave or take am

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings