PHILLO BABY
🎵 1752 characters
⏱️ 2:40 duration
🆔 ID: 24120595
📜 Lyrics
She say “Phillo
Make I be your philomina” uh
Orekelewa, her Body like Rihana uh uh
Make I see through you
Let me in to you
iWanna be with you
& I dunno know why I feel this way
(I Feel this way)
iCover my Face yunno
This one no go be your way
(Go be your way)
No use me play Phillo
She say Tell me why you acting like this
Don’t drive me mad because you’ve got my keys
Uhh Rejecting my love
I gave you my heart, but you left it to froze uh na
Tell me why you acting like this
Don’t drive me mad because you’ve got my keys
You make me loco oah
Don’t make me loco
Phillo baby oo uh uh
Say she no go leave me Rara o
My Phillo baby o uhh uh
She get plenty love and jara o
She say Phillo baby uh uh
She no care Wetin I do, she go stay forever o
Phillo baby o uh uh
Say anything I do, she go stay forever o
Verse 2
Make I introduce myself
See before dem use me I go use my sense
What do you want from me?
Alakoba o
Won fe kpa mi o
Emi oshey mo o
I say Who you think i be?
Oni kose lomi
Uhhh
But let’s keep it a buck Shey if e red, you go Dey?
As I Dey work I Dey pray Make I be like Dangote
And i want you to know that you can’t have it your way
Shey e ngbo?
Me no be Johnny just come
She wanna talk what for?
Don’t call
Make you no shalaye funmi
My God! Save me from temptation
Your imagination
Is not real, u delusional
Shey e ngbo?
Me no be Johnny just come
She wanna talk what for?
Don’t call
Make you no shalaye funmi
My God! Save me from temptation
Your imagination
Is not real, u delusional
Phillo baby oo uh uh
Say she no go leave me Rara o
My Phillo baby o uh uh