Stubbor Problems
๐ต 3103 characters
โฑ๏ธ 9:33 duration
๐ ID: 2413375
๐ Lyrics
I get problem
Naim i carry myself go meet my papa fela for house
I go ask am, i go ask am
I say fela, which problem dey come wey nor dey go?
Fela, him no get to think too much
Because him dey always get that problem
Police problem, soldier problem
Dem burn him house problem
Kill him mama, my grandmama problem
Twenty-seven wives problem
Him no get to think too much
Him look me, my friends- jerry jerry and femi
And my sisters, yemi and solamide
Did i say femi? stubborn problem
Naim I carry myself go back my house
Go write this number, it's called
Stubborn problem
Brothers and sisters
Problems must come
Problems must go
But the problem wey dey come
Wey no wan go be?
Stubborn problem
Be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
When problem make you to think
Stubborn problem
When problem no let you sleep
Stubborn problem
When problem make you worry
Stubborn problem
Worry till you sick
Stubborn problem (yeah, yeah)
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Like when you get the kind of problem
Wey dey be like money problem
And your business start to collapse
Everything con dey parfruka
Your woman run
Your friends scatter
You come dey all by yourself
You tanda ohh, you dey halla
You dey wonder wetin you do
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
For you go start to think
Stubborn problem
You no go no go fit sleep
Stubborn problem
You go come dey worry
Stubborn problem
Worry till you sick
Stubborn problem
Oh yes some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Look nigeria, our country
Look africa, our land
All these years, so much suffering
E be like things no go better
Leaders come, leaders go
But the problem dey worse and worse
Africa na the richest land
E no need for poverty
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
The problem of africa
Stubborn problem
The problem of nigeria
Stubborn problem
Make we get light constantly
Stubborn problem
Make telephone dey work
Stubborn problem
Make we get good roads
Stubborn problem
Make we get better leaders
Stubborn problem
When we say make IBB go
Stubborn problem
Make him carry him wahala go
Stubborn problem
Them bring the problem of petrol
Stubborn problem
Them bring the problem of petrol
Stubborn problem
Then dey change to intily
Stubborn problem
Indrin government e dey oh
Stubborn problem
Abacha con take over
Stubborn problem
Abacha come take over
Stubborn problem
Everything con dey scatter
Stubborn problem
Everything come dey scatter
Stubborn problem (oh, ye)
Za ri ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Za ri ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Izari zari ra ra
Izari zari ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Za ri ra ra ra ra
Iza ri ra ra ra ra
Iza ri ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Naim i carry myself go meet my papa fela for house
I go ask am, i go ask am
I say fela, which problem dey come wey nor dey go?
Fela, him no get to think too much
Because him dey always get that problem
Police problem, soldier problem
Dem burn him house problem
Kill him mama, my grandmama problem
Twenty-seven wives problem
Him no get to think too much
Him look me, my friends- jerry jerry and femi
And my sisters, yemi and solamide
Did i say femi? stubborn problem
Naim I carry myself go back my house
Go write this number, it's called
Stubborn problem
Brothers and sisters
Problems must come
Problems must go
But the problem wey dey come
Wey no wan go be?
Stubborn problem
Be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
When problem make you to think
Stubborn problem
When problem no let you sleep
Stubborn problem
When problem make you worry
Stubborn problem
Worry till you sick
Stubborn problem (yeah, yeah)
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Like when you get the kind of problem
Wey dey be like money problem
And your business start to collapse
Everything con dey parfruka
Your woman run
Your friends scatter
You come dey all by yourself
You tanda ohh, you dey halla
You dey wonder wetin you do
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
Your problem be
Stubborn problem
For you go start to think
Stubborn problem
You no go no go fit sleep
Stubborn problem
You go come dey worry
Stubborn problem
Worry till you sick
Stubborn problem
Oh yes some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Some problems be
Stubborn problem
Look nigeria, our country
Look africa, our land
All these years, so much suffering
E be like things no go better
Leaders come, leaders go
But the problem dey worse and worse
Africa na the richest land
E no need for poverty
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
Our problem be
Stubborn problem
The problem of africa
Stubborn problem
The problem of nigeria
Stubborn problem
Make we get light constantly
Stubborn problem
Make telephone dey work
Stubborn problem
Make we get good roads
Stubborn problem
Make we get better leaders
Stubborn problem
When we say make IBB go
Stubborn problem
Make him carry him wahala go
Stubborn problem
Them bring the problem of petrol
Stubborn problem
Them bring the problem of petrol
Stubborn problem
Then dey change to intily
Stubborn problem
Indrin government e dey oh
Stubborn problem
Abacha con take over
Stubborn problem
Abacha come take over
Stubborn problem
Everything con dey scatter
Stubborn problem
Everything come dey scatter
Stubborn problem (oh, ye)
Za ri ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Za ri ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Izari zari ra ra
Izari zari ra ra
Izari ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
Za ri ra ra ra ra
Iza ri ra ra ra ra
Iza ri ra ra ra ra
Hey yah, hey yah
โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.32] I get problem
[00:03.83] Naim i carry myself go meet my papa fela for house
[00:06.34] I go ask am, i go ask am
[00:08.13] I say fela, which problem dey come wey nor dey go?
[00:11.39] Fela, him no get to think too much
[00:13.69] Because him dey always get that problem
[00:16.60] Police problem, soldier problem
[00:18.56] Dem burn him house problem
[00:20.56] Kill him mama, my grandmama problem
[00:22.83] Twenty-seven wives problem
[00:24.74] Him no get to think too much
[00:26.24] Him look me, my friends- jerry jerry and femi
[00:29.32] And my sisters, yemi and solamide
[00:31.47] Did i say femi? stubborn problem
[00:35.08] Naim I carry myself go back my house
[00:37.10] Go write this number, it's called
[00:39.14] Stubborn problem
[00:40.10] Brothers and sisters
[00:41.64]
[03:36.07] Problems must come
[03:38.16] Problems must go
[03:40.37] But the problem wey dey come
[03:42.47] Wey no wan go be?
[03:43.73] Stubborn problem
[03:45.10] Be
[03:46.83] Stubborn problem
[03:47.90] Some problems be
[03:49.42] Stubborn problem
[03:51.33] Some problems be
[03:52.84] Stubborn problem
[03:54.24] When problem make you to think
[03:55.81] Stubborn problem
[03:56.96] When problem no let you sleep
[03:59.18] Stubborn problem
[04:00.26] When problem make you worry
[04:02.19] Stubborn problem
[04:03.97] Worry till you sick
[04:05.35] Stubborn problem (yeah, yeah)
[04:06.98] Some problems be
[04:08.54] Stubborn problem
[04:09.62] Some problems be
[04:11.22] Stubborn problem
[04:12.78] Some problems be
[04:14.47] Stubborn problem
[04:15.84] Some problems be
[04:17.66] Stubborn problem
[04:19.25] Like when you get the kind of problem
[04:22.64] Wey dey be like money problem
[04:25.71] And your business start to collapse
[04:28.86] Everything con dey parfruka
[04:32.11] Your woman run
[04:34.07] Your friends scatter
[04:35.24] You come dey all by yourself
[04:38.28] You tanda ohh, you dey halla
[04:41.61] You dey wonder wetin you do
[04:46.04] Stubborn problem
[04:47.62] Your problem be
[04:49.31] Stubborn problem
[04:50.66] Your problem be
[04:52.26] Stubborn problem
[04:53.65] Your problem be
[04:55.31] Stubborn problem
[04:56.57] For you go start to think
[04:58.12] Stubborn problem
[04:59.59] You no go no go fit sleep
[05:01.13] Stubborn problem
[05:02.62] You go come dey worry
[05:04.48] Stubborn problem
[05:06.29] Worry till you sick
[05:07.70] Stubborn problem
[05:08.81] Oh yes some problems be
[05:11.32] Stubborn problem
[05:12.62] Some problems be
[05:14.30] Stubborn problem
[05:15.79] Some problems be
[05:17.26] Stubborn problem
[05:18.86] Some problems be
[05:20.44] Stubborn problem
[05:21.51] Look nigeria, our country
[05:24.87] Look africa, our land
[05:28.11] All these years, so much suffering
[05:31.02] E be like things no go better
[05:34.14] Leaders come, leaders go
[05:36.94] But the problem dey worse and worse
[05:40.41] Africa na the richest land
[05:43.65] E no need for poverty
[05:47.58] Stubborn problem
[05:49.53] Our problem be
[05:50.76] Stubborn problem
[05:52.25] Our problem be
[05:54.09] Stubborn problem
[05:55.42] Our problem be
[05:57.16] Stubborn problem
[05:58.77] The problem of africa
[06:00.35] Stubborn problem
[06:01.76] The problem of nigeria
[06:03.40] Stubborn problem
[06:04.97] Make we get light constantly
[06:06.73] Stubborn problem
[06:07.90] Make telephone dey work
[06:09.57] Stubborn problem
[06:10.95] Make we get good roads
[06:12.72] Stubborn problem
[06:13.70] Make we get better leaders
[06:15.95] Stubborn problem
[06:16.91] When we say make IBB go
[06:18.97] Stubborn problem
[06:20.01] Make him carry him wahala go
[06:22.26] Stubborn problem
[06:23.18] Them bring the problem of petrol
[06:24.89] Stubborn problem
[06:26.37] Them bring the problem of petrol
[06:28.30] Stubborn problem
[06:29.43] Then dey change to intily
[06:31.01] Stubborn problem
[06:32.51] Indrin government e dey oh
[06:34.48] Stubborn problem
[06:35.60] Abacha con take over
[06:37.25] Stubborn problem
[06:38.85] Abacha come take over
[06:40.25] Stubborn problem
[06:41.25] Everything con dey scatter
[06:43.38] Stubborn problem
[06:44.72] Everything come dey scatter
[06:46.62] Stubborn problem (oh, ye)
[06:48.13] Za ri ra ra ra ra
[06:50.28] Izari ra ra ra ra
[06:51.53] Izari ra ra ra ra
[06:52.90] Hey yah, hey yah
[06:54.52] Za ri ra ra ra ra
[06:56.23] Izari ra ra ra ra
[06:57.78] Izari ra ra ra ra
[06:59.07] Hey yah, hey yah
[07:00.75] Izari zari ra ra
[07:02.39] Izari zari ra ra
[07:03.83] Izari ra ra ra ra
[07:05.57] Hey yah, hey yah
[07:06.86] Za ri ra ra ra ra
[07:08.55] Iza ri ra ra ra ra
[07:10.03] Iza ri ra ra ra ra
[07:11.85] Hey yah, hey yah
[07:13.54]
[00:03.83] Naim i carry myself go meet my papa fela for house
[00:06.34] I go ask am, i go ask am
[00:08.13] I say fela, which problem dey come wey nor dey go?
[00:11.39] Fela, him no get to think too much
[00:13.69] Because him dey always get that problem
[00:16.60] Police problem, soldier problem
[00:18.56] Dem burn him house problem
[00:20.56] Kill him mama, my grandmama problem
[00:22.83] Twenty-seven wives problem
[00:24.74] Him no get to think too much
[00:26.24] Him look me, my friends- jerry jerry and femi
[00:29.32] And my sisters, yemi and solamide
[00:31.47] Did i say femi? stubborn problem
[00:35.08] Naim I carry myself go back my house
[00:37.10] Go write this number, it's called
[00:39.14] Stubborn problem
[00:40.10] Brothers and sisters
[00:41.64]
[03:36.07] Problems must come
[03:38.16] Problems must go
[03:40.37] But the problem wey dey come
[03:42.47] Wey no wan go be?
[03:43.73] Stubborn problem
[03:45.10] Be
[03:46.83] Stubborn problem
[03:47.90] Some problems be
[03:49.42] Stubborn problem
[03:51.33] Some problems be
[03:52.84] Stubborn problem
[03:54.24] When problem make you to think
[03:55.81] Stubborn problem
[03:56.96] When problem no let you sleep
[03:59.18] Stubborn problem
[04:00.26] When problem make you worry
[04:02.19] Stubborn problem
[04:03.97] Worry till you sick
[04:05.35] Stubborn problem (yeah, yeah)
[04:06.98] Some problems be
[04:08.54] Stubborn problem
[04:09.62] Some problems be
[04:11.22] Stubborn problem
[04:12.78] Some problems be
[04:14.47] Stubborn problem
[04:15.84] Some problems be
[04:17.66] Stubborn problem
[04:19.25] Like when you get the kind of problem
[04:22.64] Wey dey be like money problem
[04:25.71] And your business start to collapse
[04:28.86] Everything con dey parfruka
[04:32.11] Your woman run
[04:34.07] Your friends scatter
[04:35.24] You come dey all by yourself
[04:38.28] You tanda ohh, you dey halla
[04:41.61] You dey wonder wetin you do
[04:46.04] Stubborn problem
[04:47.62] Your problem be
[04:49.31] Stubborn problem
[04:50.66] Your problem be
[04:52.26] Stubborn problem
[04:53.65] Your problem be
[04:55.31] Stubborn problem
[04:56.57] For you go start to think
[04:58.12] Stubborn problem
[04:59.59] You no go no go fit sleep
[05:01.13] Stubborn problem
[05:02.62] You go come dey worry
[05:04.48] Stubborn problem
[05:06.29] Worry till you sick
[05:07.70] Stubborn problem
[05:08.81] Oh yes some problems be
[05:11.32] Stubborn problem
[05:12.62] Some problems be
[05:14.30] Stubborn problem
[05:15.79] Some problems be
[05:17.26] Stubborn problem
[05:18.86] Some problems be
[05:20.44] Stubborn problem
[05:21.51] Look nigeria, our country
[05:24.87] Look africa, our land
[05:28.11] All these years, so much suffering
[05:31.02] E be like things no go better
[05:34.14] Leaders come, leaders go
[05:36.94] But the problem dey worse and worse
[05:40.41] Africa na the richest land
[05:43.65] E no need for poverty
[05:47.58] Stubborn problem
[05:49.53] Our problem be
[05:50.76] Stubborn problem
[05:52.25] Our problem be
[05:54.09] Stubborn problem
[05:55.42] Our problem be
[05:57.16] Stubborn problem
[05:58.77] The problem of africa
[06:00.35] Stubborn problem
[06:01.76] The problem of nigeria
[06:03.40] Stubborn problem
[06:04.97] Make we get light constantly
[06:06.73] Stubborn problem
[06:07.90] Make telephone dey work
[06:09.57] Stubborn problem
[06:10.95] Make we get good roads
[06:12.72] Stubborn problem
[06:13.70] Make we get better leaders
[06:15.95] Stubborn problem
[06:16.91] When we say make IBB go
[06:18.97] Stubborn problem
[06:20.01] Make him carry him wahala go
[06:22.26] Stubborn problem
[06:23.18] Them bring the problem of petrol
[06:24.89] Stubborn problem
[06:26.37] Them bring the problem of petrol
[06:28.30] Stubborn problem
[06:29.43] Then dey change to intily
[06:31.01] Stubborn problem
[06:32.51] Indrin government e dey oh
[06:34.48] Stubborn problem
[06:35.60] Abacha con take over
[06:37.25] Stubborn problem
[06:38.85] Abacha come take over
[06:40.25] Stubborn problem
[06:41.25] Everything con dey scatter
[06:43.38] Stubborn problem
[06:44.72] Everything come dey scatter
[06:46.62] Stubborn problem (oh, ye)
[06:48.13] Za ri ra ra ra ra
[06:50.28] Izari ra ra ra ra
[06:51.53] Izari ra ra ra ra
[06:52.90] Hey yah, hey yah
[06:54.52] Za ri ra ra ra ra
[06:56.23] Izari ra ra ra ra
[06:57.78] Izari ra ra ra ra
[06:59.07] Hey yah, hey yah
[07:00.75] Izari zari ra ra
[07:02.39] Izari zari ra ra
[07:03.83] Izari ra ra ra ra
[07:05.57] Hey yah, hey yah
[07:06.86] Za ri ra ra ra ra
[07:08.55] Iza ri ra ra ra ra
[07:10.03] Iza ri ra ra ra ra
[07:11.85] Hey yah, hey yah
[07:13.54]