Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Wetin be this?(Love is Overrated)

๐Ÿ‘ค Arnold TM โ€ข ๐ŸŽผ Wetin be this?(Love is Overrated) โ€ข โฑ๏ธ 2:38
๐ŸŽต 2711 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐Ÿ†” ID: 24136859

๐Ÿ“œ Lyrics

huhn huhn
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast
Huhn huhn ah ah ahh!!
The punna dey sweet
You eat am like dish
She wet all your sheets
Buh she cooks and she cleans
Wife material for keeps buh she knack 7 guys on a daily routine
My guy don dey mumu for love,walahi
(omo wetin be this)
Wetin be this(wetin be this)
Omo wetin be this
Acting like a kid,grow the fuck up
Omo wetin be this?(wetin be this)
Wetin be this (wetin be this)
Omo wetin be this
Acting like a kid
Stop doing like this now
My guy don dey loose him center
Any money wey she ask,he go send her
No be say na only am wey dey enter
Cos she open like a viewing centre
Don't ever do girls named Christine
Or Gift,or precious or Blessing
I go list I'm tired of listing
Buh I know all these boys no go listen
You take am to mall
You carry her ball
The flexing you give her,omo no be small
As the billing dey rise
Your income dey fall
she go only clinge if there's money involved
Law of diminishing returns
She cash out,you knack no be loss
Na normal thing, you're not the first
Guyma carry shoulder like boss
My swii from thie East (huhn huhn)
I wan give am the D (huhn huhn)
Although e dey sleep (huhn huhn huhn)
She go rise am like yeast(huhn huhn)
(huhn huhn)
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast(huhn huhn)
Piss out the yeast
Huhn huhn huhn huhn huhn
The punna dey sweet(punna dey sweet)
You eat am like dish (you eat am like dish)
She wet all your sheets(squirt squirt)
Buh she cooks and she cleans(yeah right)
Wife material for keeps buh she knack 7 guys on a daily routine (on a daily routine)
My guy don dey mumu for love,walahi
(omo wetin be this)
Wetin be this(wetin be this)
Omo wetin be this
Acting like a kid,grow the fuck up(grow the fuck up na)
Omo wetin be this(wetin be this)
Wetin be this (wetin be this)
Omo wetin be this(imagine)
Stop doing like this!!(stop doing like that na)
Stop playing with me(stop playing with me)
You want olosho for keeps
Mama raised you better than this
Na there I dey stand look you since
You sure mumu no dey your genes?
Avoid babes like Chiamaka
If she bears Stephanie...omo waka
Even tho you dey feel her baka
If she Waka,you sef waka
Wetin be this,wetin be this
You give her 5k,she say wetin be this
Is it for dodo? Is it for beans?
Is it for shirt? Is it for jeans?
Money for wig,money for tees
Money for knacks,money for kiss
Money for that,money for this
You no dey rest
Wahala plenty
Blaq Dayo say wetin be this?
Demonz,omo wetin be this?
Mark ez abeg wetin be this?
Limz wetin you put for this beat
Limz wetin you put for this beat
Aii take your fucking dose of TM

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings