Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Baba God

πŸ‘€ Peruzzi β€’ 🎼 Rum & Boogie β€’ ⏱️ 3:13
🎡 2518 characters
⏱️ 3:13 duration
πŸ†” ID: 24273077

πŸ“œ Lyrics

Santamarakurababa eh baba
Eh baba (Speroach beats)
O baba eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (Wayese)
Strong grace and mercies (Eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Chai)
For a long time you don cover me so
They can't touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takΠ΅ me away
Man dem wey know mΠ΅ before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can't hold me again
This Love
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it (About it)
I can't do without it
There's something about it (Luuuush)
I can't do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Aye)
On my knees I dey cry to God (Eh baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That's why I (Santamarakurababa eh baba)
E sure me die e sure me die e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die e sure me die e sure me die
Profiting on my business and e go multiply
I just dey denge
I dey denge dey pose
Every party wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I'm a top star
Count me as one of those
And me say God willing God willing
Yeah we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart me say
This is what me pray everyday
This Love
There's something about it (I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it (Something)
I can't do without it (This Love)
There's something about it (Loose)
I can't do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Aye)
Eh Baba
Kpri eh kpri eh kpri eh
Loose
Santamarakurababa eh baba

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.38] Santamarakurababa eh baba
[00:06.22] Eh baba (Speroach beats)
[00:07.66] O baba eh baba
[00:10.09] Santariababa
[00:12.34] Riababa ehhh (Wayese)
[00:13.89] Strong grace and mercies (Eh baba)
[00:18.19] And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
[00:21.85] Loose
[00:23.45] Baba God
[00:24.56] I say na you wey dey carry my cross
[00:26.80] You talk say make I no hustle by force
[00:29.35] So everyday me I dey county my plus
[00:31.91] No minus
[00:33.03] Baba God
[00:34.43] I say na you wey dey carry my cross
[00:36.85] You talk say make I no hustle by force
[00:39.12] So everyday me I dey county my plus
[00:41.51] And I no minus (Chai)
[00:42.76] For a long time you don cover me so
[00:46.26] They can't touch me again
[00:48.29] If e no be you wey cover me so
[00:51.40] They for don takΠ΅ me away
[00:53.28] Man dem wey know mΠ΅ before
[00:56.23] They no know me again
[00:58.69] They don try but they can conquer the boy
[01:01.14] They can't hold me again
[01:03.79] This Love
[01:04.51] There's something about it (I say me I I say me I)
[01:07.01] I can't do without it (Baba this love)
[01:09.13] There's something about it (I say me I I say me I)
[01:11.61] I can't do without it
[01:13.44] This Love
[01:14.30] There's something about it (About it)
[01:16.66] I can't do without it
[01:18.99] There's something about it (Luuuush)
[01:21.69] I can't do without it
[01:22.38] Baba God
[01:23.90] I say na you wey dey carry my cross
[01:26.41] You talk say make I no hustle by force
[01:28.85] So everyday me I dey county my plus
[01:30.85] No minus
[01:32.15] Baba God
[01:33.74] I say na you wey dey carry my cross
[01:36.25] You talk say make I no hustle by force
[01:38.48] So everyday me I dey county my plus
[01:40.68] And I no minus (Aye)
[01:43.19] On my knees I dey cry to God (Eh baba)
[01:45.55] My God dey for my back and e no dey sleep
[01:48.53] That's why I (Santamarakurababa eh baba)
[01:53.28] E sure me die e sure me die e sure me die
[01:55.48] As a ghetto man say I go wear suit and tie
[01:57.76] E sure me die e sure me die e sure me die
[02:00.03] Profiting on my business and e go multiply
[02:02.77] I just dey denge
[02:03.79] I dey denge dey pose
[02:05.53] Every party wey dem open dem close
[02:08.13] Sorry man if I no fit compose
[02:09.88] I'm a top star
[02:11.03] Count me as one of those
[02:12.54] And me say God willing God willing
[02:14.22] Yeah we never gonna stop winning stop winning
[02:16.62] Forever chilling and bubbling bubbling
[02:18.85] From my heart me say
[02:20.61] This is what me pray everyday
[02:22.55] This Love
[02:23.71] There's something about it (I say me I)
[02:26.05] I can't do without it (Baba this love)
[02:28.55] There's something about it (I say me I I say me I)
[02:30.78] I can't do without it
[02:32.43] This Love
[02:33.44] There's something about it (Something)
[02:35.95] I can't do without it (This Love)
[02:38.37] There's something about it (Loose)
[02:40.82] I can't do without it
[02:42.15] Baba God
[02:43.10] I say na you wey dey carry my cross
[02:45.50] You talk say make I no hustle by force
[02:47.91] So everyday me I dey county my plus
[02:50.01] No minus
[02:51.39] Baba God
[02:53.02] I say na you wey dey carry my cross
[02:55.47] You talk say make I no hustle by force
[02:57.72] So everyday me I dey county my plus
[02:59.88] And I no minus (Aye)
[03:03.62] Eh Baba
[03:05.27] Kpri eh kpri eh kpri eh
[03:07.32] Loose
[03:08.74] Santamarakurababa eh baba

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings