Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Prinx Emmanuel - Pariwo (Live Performance) Reverb 2.0

๐Ÿ‘ค Prinx Emmanuel โ€ข ๐ŸŽผ Prinx Emmanuel Videos โ€ข โฑ๏ธ 6:02
๐ŸŽต 3718 characters
โฑ๏ธ 6:02 duration
๐Ÿ†” ID: 24646990

๐Ÿ“œ Lyrics

As you enter the matter wololom
This kind of blessings wey you give me
Gbojogbom
Your goodness and mercy shey na me dey follow go
What about the favour it ogologo
As i come to shout Halle o
If no be for you tell me where i for dey o
This kind of love me I never see
I say This kind of love me I never see
I say me I want to shout o
Pariwo o
Me I want to
Pariwo o
Abeg leave me make i shout o
Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to
Pariwo o
Abeg me I want to shout o
Pariwo o
Ehhhhhhhhhh
Tadadiditadadi
Eh

As you enter the matter wololom
This kind of blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and mercy shey na me dey follow go
What about the favour it ogologo
As i come to shout Halle o
If no be for you tell me where i for dey o
This kind of love me I never see
I say This kind of love me I never see
I say me I want to shout o
Pariwo o
Me I want to
Pariwo o
Abeg leave me make i shout o
Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to
Pariwo o
Abeg me I want to shout o
Pariwo o
See bros no the way
Man's got no chill omo my father dey
I'm the light of the world no be faraday
E gave me the daily bread and make sure say akara dey
You know my father way
He's straight to the point no paraboulate
From the very day I place my focus on calvary
I discover say na dia the raba dey
Right now plenty money for the pocket
Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
Me I no go off na your wifi wey I connect
And e be like say na me be number one for the budget
You bless me I cannot deny
Forward ever coz i play number 9
And it's all because of you
Everybody as you enter the matter let's go
As you enter the matter wololom (One time)
This kind of blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and mercy shey na me dey follow go
What about the favour it ogologo
As i come to shout Halle o
If no be for you tell me where i for dey o
This kind of love me I never see
I say This kind of love me I never see
I say me I want to olololo
Pariwo o
Me I want to
Pariwo o
Abeg leave me make i shout o
Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to
Pariwo o
Abeg me I want to shout o
Pariwo o

I dey see your hand for my body o
Naw my life don dey sweet like honey o
From the very day you enter my life everything bright
Everybody don dey call me sunny o
I dey see your hand for my body o
Naw my life don dey sweet like honey o
From the very day you enter my life everything bright
Everybody don dey call me sunny o
See as i dey fine fine
See as i soft and dey shine shine
I say my God dey work no be lie lie
And when this people talk them dey lie lie
Ahhh nor be moi moi
When we say we hot no be kai kai
Na the grace of God wey dey high high
If you get beef with us shey you go fry fry
You bless me I cannot deny
You bless me I cannot deny
As you enter the matter say
As you enter the matter wololom
This kind of blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and mercy shey na me dey follow go
What about the favour it's ogologo
As i come to shout Halle o
If no be for you tell me where i for dey o
This kind of love me I never see
I say This kind of love me I never see
I say me I want to shout o
Pariwo o
Me I want to
Pariwo o
Abeg leave me make i shout o
Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to
Pariwo o
Abeg me I want to shout o
Pariwo o
Ehhhhhhhhhh
Tadadiditadadi
Yeah bros no the way
Man's got no chill omo my father dey
I'm the light of the world no be faraday
E gave me the daily bread and make sure say akara dey
You know my father way
He's straight to the point no paraboulate
From the very day I place my focus on calvary
I discover say na dia the raba dey
Right now plenty money for the pocket
Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
Me I no go off na your wifi wey I connect
And e be like say na me be number one for the budget

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.27] As you enter the matter wololom
[00:05.04] This kind of blessings wey you give me
[00:06.48] Gbojogbom
[00:07.51] Your goodness and mercy shey na me dey follow go
[00:10.34] What about the favour it ogologo
[00:15.32] As i come to shout Halle o
[00:18.01] If no be for you tell me where i for dey o
[00:21.76] This kind of love me I never see
[00:25.86] I say This kind of love me I never see
[00:28.65] I say me I want to shout o
[00:31.11] Pariwo o
[00:32.48] Me I want to
[00:34.22] Pariwo o
[00:35.69] Abeg leave me make i shout o
[00:38.23] Pariwo o
[00:39.42] Ololo lololo
[00:41.57] Me I want to
[00:42.29] Pariwo o
[00:43.20] Abeg me I want to shout o
[00:44.61] Pariwo o
[00:46.32] Ehhhhhhhhhh
[00:48.73]
[00:52.02] Tadadiditadadi
[00:54.80] Eh
[00:57.47]
[01:26.29] As you enter the matter wololom
[01:28.26] This kind of blessings wey you give me gbojogbom
[01:30.46] Your goodness and mercy shey na me dey follow go
[01:32.74] What about the favour it ogologo
[01:35.51] As i come to shout Halle o
[01:38.37] If no be for you tell me where i for dey o
[01:40.41] This kind of love me I never see
[01:42.52] I say This kind of love me I never see
[01:45.24] I say me I want to shout o
[01:46.54] Pariwo o
[01:48.21] Me I want to
[01:49.25] Pariwo o
[01:50.38] Abeg leave me make i shout o
[01:51.53] Pariwo o
[01:53.76] Ololo lololo
[01:58.05] Me I want to
[01:59.59] Pariwo o
[02:00.32] Abeg me I want to shout o
[02:01.96] Pariwo o
[02:04.57] See bros no the way
[02:07.35] Man's got no chill omo my father dey
[02:09.46] I'm the light of the world no be faraday
[02:11.60] E gave me the daily bread and make sure say akara dey
[02:15.17] You know my father way
[02:17.43] He's straight to the point no paraboulate
[02:19.40] From the very day I place my focus on calvary
[02:22.27] I discover say na dia the raba dey
[02:24.95] Right now plenty money for the pocket
[02:27.43] Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
[02:29.60] Me I no go off na your wifi wey I connect
[02:32.35] And e be like say na me be number one for the budget
[02:34.81] You bless me I cannot deny
[02:37.38] Forward ever coz i play number 9
[02:39.71] And it's all because of you
[02:42.56] Everybody as you enter the matter let's go
[02:44.38] As you enter the matter wololom (One time)
[02:47.59] This kind of blessings wey you give me gbojogbom
[02:49.67] Your goodness and mercy shey na me dey follow go
[02:52.30] What about the favour it ogologo
[02:54.73] As i come to shout Halle o
[02:57.41] If no be for you tell me where i for dey o
[02:59.61] This kind of love me I never see
[03:01.68] I say This kind of love me I never see
[03:04.40] I say me I want to olololo
[03:06.15] Pariwo o
[03:07.15] Me I want to
[03:08.25] Pariwo o
[03:09.45] Abeg leave me make i shout o
[03:10.58] Pariwo o
[03:11.62] Ololo lololo
[03:13.02] Me I want to
[03:13.83] Pariwo o
[03:15.28] Abeg me I want to shout o
[03:17.63] Pariwo o
[03:20.90] I dey see your hand for my body o
[03:26.92] Naw my life don dey sweet like honey o
[03:29.13] From the very day you enter my life everything bright
[03:32.08] Everybody don dey call me sunny o
[03:34.87] I dey see your hand for my body o
[03:36.95] Naw my life don dey sweet like honey o
[03:39.19] From the very day you enter my life everything bright
[03:42.03] Everybody don dey call me sunny o
[03:45.37] See as i dey fine fine
[03:47.76] See as i soft and dey shine shine
[03:49.85] I say my God dey work no be lie lie
[03:52.03] And when this people talk them dey lie lie
[03:54.35] Ahhh nor be moi moi
[03:57.04] When we say we hot no be kai kai
[03:59.30] Na the grace of God wey dey high high
[04:02.16] If you get beef with us shey you go fry fry
[04:04.47] You bless me I cannot deny
[04:08.41]
[04:12.41] You bless me I cannot deny
[04:17.99]
[04:20.18] As you enter the matter say
[04:24.15] As you enter the matter wololom
[04:27.11] This kind of blessings wey you give me gbojogbom
[04:29.84] Your goodness and mercy shey na me dey follow go
[04:32.92] What about the favour it's ogologo
[04:36.77] As i come to shout Halle o
[04:39.79] If no be for you tell me where i for dey o
[04:42.99] This kind of love me I never see
[04:45.90] I say This kind of love me I never see
[04:49.02] I say me I want to shout o
[04:51.13] Pariwo o
[04:52.98] Me I want to
[04:54.75] Pariwo o
[04:56.14] Abeg leave me make i shout o
[04:59.50] Pariwo o
[05:02.49] Ololo lololo
[05:04.73] Me I want to
[05:07.18] Pariwo o
[05:08.16] Abeg me I want to shout o
[05:11.22] Pariwo o
[05:12.31] Ehhhhhhhhhh
[05:18.52] Tadadiditadadi
[05:19.40] Yeah bros no the way
[05:21.17] Man's got no chill omo my father dey
[05:23.55] I'm the light of the world no be faraday
[05:26.14] E gave me the daily bread and make sure say akara dey
[05:30.51] You know my father way
[05:33.45] He's straight to the point no paraboulate
[05:37.00] From the very day I place my focus on calvary
[05:40.68] I discover say na dia the raba dey
[05:44.56] Right now plenty money for the pocket
[05:48.08] Plenty oil for my head I'm feeling like a bole
[05:51.24] Me I no go off na your wifi wey I connect
[05:54.98] And e be like say na me be number one for the budget
[05:58.52]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings