Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Hip Hop Messiah

👤 Zlatan 🎼 Symbol of Hope ⏱️ 2:19
🎵 1819 characters
⏱️ 2:19 duration
🆔 ID: 24647675

📜 Lyrics

Baddest
(Chelo, Chelo)
Zanku
Ọmọ, ma lọ gọ
(You-you-you, you-you-you)

Uhn, yeah
If no be money, na whining
Me, I no dey do wetin no concern me
Ọmọ ologo, no die untimely
Sending different prayers fun awọn ọta mi
Ọrijo l'ọmọ, no fugazzi
O rẹ mi ti l'agbara Saati, yeah
360 on timing
Oluwa don dey bless me-e-e (yeah)

Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o

Oh, oh-oh, hip-hop messiah (oh, messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh, oh-oh, oh, ignite the fire (oh-oh-oh)
Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)

Ẹ w'oju mi, ṣe mo kọ'la? (Kọ'la)
Diamonds on me, Timmy Turner o (Turner o)
Why I'm rising like I'm dollar?
I am rising like I'm dollar, mo l'ọla o
Mo ti japa, japa from sapa for life
I dey para, Osimhen, me I be attacker o (walahi) (yeah)

Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o

Oh, oh-oh (oh no-no), hip-hop messiah (oh, messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh, oh-oh, oh (yeah), ignite the fire (oh-oh-oh)
Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)

Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o (yeah)
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo o
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o

⏱️ Synced Lyrics

[00:03.93] Baddest
[00:06.25] (Chelo, Chelo)
[00:07.85] Zanku
[00:09.12] Ọmọ, ma lọ gọ
[00:11.67] (You-you-you, you-you-you)
[00:16.18] Uhn, yeah
[00:17.36] If no be money, na whining
[00:19.09] Me, I no dey do wetin no concern me
[00:21.47] Ọmọ ologo, no die untimely
[00:23.36] Sending different prayers fun awọn ọta mi
[00:25.79] Ọrijo l'ọmọ, no fugazzi
[00:27.74] O rẹ mi ti l'agbara Saati, yeah
[00:30.23] 360 on timing
[00:31.83] Oluwa don dey bless me-e-e (yeah)
[00:34.48] Bad energy, I no fit control
[00:36.38] Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
[00:38.75] Me, I dey my own, I no dey poke nose
[00:40.56] Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
[00:42.76] Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
[00:44.94] I no dey look Uche face on the road o
[00:47.10] Cover my face, I no want apollo
[00:49.06] Check my polo o
[00:50.11] Oh, oh-oh, hip-hop messiah (oh, messiah)
[00:54.37] I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
[00:58.34] Oh, oh-oh, oh, ignite the fire (oh-oh-oh)
[01:02.99] Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)
[01:08.62] Ẹ w'oju mi, ṣe mo kọ'la? (Kọ'la)
[01:10.65] Diamonds on me, Timmy Turner o (Turner o)
[01:12.72] Why I'm rising like I'm dollar?
[01:14.41] I am rising like I'm dollar, mo l'ọla o
[01:17.16] Mo ti japa, japa from sapa for life
[01:21.47] I dey para, Osimhen, me I be attacker o (walahi) (yeah)
[01:25.45] Bad energy, I no fit control
[01:27.22] Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
[01:29.77] Me, I dey my own, I no dey poke nose
[01:31.53] Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
[01:33.79] Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
[01:35.93] I no dey look Uche face on the road o
[01:38.23] Cover my face, I no want apollo
[01:40.08] Check my polo o
[01:41.09] Oh, oh-oh (oh no-no), hip-hop messiah (oh, messiah)
[01:45.30] I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
[01:49.31] Oh, oh-oh, oh (yeah), ignite the fire (oh-oh-oh)
[01:53.72] Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)
[01:59.32] Bad energy, I no fit control
[02:01.21] Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o (yeah)
[02:03.70] Me, I dey my own, I no dey poke nose
[02:05.67] Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
[02:07.76] Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo o
[02:10.04] I no dey look Uche face on the road o
[02:12.12] Cover my face, I no want apollo
[02:14.08] Check my polo o
[02:15.61]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings