Diamond
🎵 1883 characters
⏱️ 3:04 duration
🆔 ID: 24691671
📜 Lyrics
(Chelo)
Girl, you shining like a diamond in the rough (wo bo ṣe fine)
Take your time spend my money in a rush
Big question, "Ṣe you go find me if I lost?"
Say, I wanna put you in my Lamborghini truck (zoom, zoom)
I live my life for you like Jesus on the cross
Two seconds, ṣe you go pick up when I call? (Oh, ringy, ringy)
Ah, I know say girls yapa
I know say dem boku o (wọn yapa)
But I dey feeling type of way whenever you no dey by my side (e be like say I wan die)
Them dey call me woman wrapper
Them say I dey fumble (their mama)
Ah, oh baby, jọọ, ma da wọn lohun jẹ a jọ, maa gbadun (okay, okay, okay)
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
But I dey feeling type of way whenever you no dey by my side (jẹ ọ mọ, jẹ ọ mọ)
Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
Ah, oh baby, jọọ, ma da wọn lọja, jọọ maa gbadun
Uh, say, they want make our love cast, they want make e sup
They wan read our private matter for Instablog
They many for internet wey wan dey gossip me
My chickala pass their own na why they wan dey worry me
Ibi tẹ ba ti ri ẹba o di dandan ẹ ma r'ọbẹ
Na she be my bustop to ri ẹ mo ṣe bọlẹ
Spinal cord, na she be my backbone (o pọ)
Our love must shine, na she be my Blaqbonez (Emeka)
Hundred shots of love, so intoxicated
Tequila no high me like this, ọmọ yii gbe mi debẹ
Ẹ wo bo ṣe n pamper mi bi ọmọ day care
True love is real, Ọlọhun, mi o lelẹ
Them say we go break up, that's a lie
Ra wedding gown 'cause that's my wife
Bo ṣe n fun mi doggy, lo n fun mi cowgirl jẹ back to back
Gobe ma ṣẹlẹ tọmọ yii ba ever lọ leave my side
Niṣo ni registry, jọọ, ka tọwọbọwe ka lọ sign

⏱️ Synced Lyrics
[00:18.02] (Chelo)
[00:21.09] Girl, you shining like a diamond in the rough (wo bo ṣe fine)
[00:23.66] Take your time spend my money in a rush
[00:25.91] Big question, "Ṣe you go find me if I lost?"
[00:30.94] Say, I wanna put you in my Lamborghini truck (zoom, zoom)
[00:34.01] I live my life for you like Jesus on the cross
[00:36.37] Two seconds, ṣe you go pick up when I call? (Oh, ringy, ringy)
[00:40.09] Ah, I know say girls yapa
[00:43.39] I know say dem boku o (wọn yapa)
[00:46.40] But I dey feeling type of way whenever you no dey by my side (e be like say I wan die)
[00:50.92] Them dey call me woman wrapper
[00:53.53] Them say I dey fumble (their mama)
[00:56.48] Ah, oh baby, jọọ, ma da wọn lohun jẹ a jọ, maa gbadun (okay, okay, okay)
[01:01.45] Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
[01:07.24] But I dey feeling type of way whenever you no dey by my side (jẹ ọ mọ, jẹ ọ mọ)
[01:11.81] Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
[01:17.30] Ah, oh baby, jọọ, ma da wọn lọja, jọọ maa gbadun
[01:22.42] Uh, say, they want make our love cast, they want make e sup
[01:26.39] They wan read our private matter for Instablog
[01:28.96] They many for internet wey wan dey gossip me
[01:31.23] My chickala pass their own na why they wan dey worry me
[01:34.01] Ibi tẹ ba ti ri ẹba o di dandan ẹ ma r'ọbẹ
[01:36.73] Na she be my bustop to ri ẹ mo ṣe bọlẹ
[01:39.60] Spinal cord, na she be my backbone (o pọ)
[01:41.88] Our love must shine, na she be my Blaqbonez (Emeka)
[01:44.66] Hundred shots of love, so intoxicated
[01:47.24] Tequila no high me like this, ọmọ yii gbe mi debẹ
[01:49.81] Ẹ wo bo ṣe n pamper mi bi ọmọ day care
[01:52.65] True love is real, Ọlọhun, mi o lelẹ
[01:54.30] Them say we go break up, that's a lie
[01:55.88] Ra wedding gown 'cause that's my wife
[01:57.36] Bo ṣe n fun mi doggy, lo n fun mi cowgirl jẹ back to back
[01:59.99] Gobe ma ṣẹlẹ tọmọ yii ba ever lọ leave my side
[02:02.55] Niṣo ni registry, jọọ, ka tọwọbọwe ka lọ sign
[02:04.09] Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
[02:09.92] But I dey feeling type of way whenever you no dey by my side (jẹ ọ mọ, jẹ ọ mọ)
[02:14.55] Oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh
[02:19.96] Ah, oh baby, jọọ, ma da wọn lọja, jọọ maa gbadun
[02:23.81]