Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Mama England

๐Ÿ‘ค Jimi Tenor and Tony Allen โ€ข ๐ŸŽผ Inspiration Information 4 โ€ข โฑ๏ธ 5:11
๐ŸŽต 2705 characters
โฑ๏ธ 5:11 duration
๐Ÿ†” ID: 25150133

๐Ÿ“œ Lyrics

Eh, na who be dis? Hello?
Eh, na me, oh, Akinwunmi Alabi
Ah, you no hear wetin go on?
Wetin open?
I wan go England go make music, dem no dey give me visa, oh
England? Eh
Ah, these people, I no know wetin wey dem do themselves
So wetin dem come say happen gan?
We used to go form a line, now dem say make we go online
Dem go ask about my mama, my papa, my sister, my house
Paper, paper, paper, paper, say I don't know, oh
Eh, woli, this one na wahala, oh
So, which time we come begin all this yayayaya?
We dey go make music, we and Jimmy Tenor, now
You know, Kabu Kabu, Jimmy Tenor, make we go rock

Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs

So, wetin dem come say happen, wey dem no wan give you the visa gan?
Ah, oh, the management don try
The promoter don send me invitation letter and all this
But you know these people, dem no really like we
Upon all the gold and the diamonds wey dem carry go
Eh, this one we for send pon dem head, oh
Because we no be terrorist, we be musician
Dem for know
And we got a vision
You see, dem for know say musician no be television
You know
We are people with vision
So dem for leave the visa

Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs

And now make the people tell dem, oh, say musician for get visa
Because we're coming to play some music
And make you feel good
And make you feel fine
Hmm, listen to this, listen to this, listen to this
Listen to this Tony Allen beat
Huh, na England we dey go
Abi
Whether they say yes or no, we go come play this music
You no know, na one my friend dey talk, he say we are here
Whether they want am or them no want, we don reach
We dey inside
Gon, gon, gon, gon, gon

Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs
And let me go inside
Mama England, open your legs
I'm gonna make you feel alright
Mama England, open your legs
I'm gonna rock you through the night
Mama England, open your legs

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings