Blessings
๐ต 1300 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐ ID: 25825752
๐ Lyrics
Oh oh yeah yeah yeah
(I think I drink I too much)
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find
Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast (Yeah yeah yeah)
Because na blessings on blessings on blessings I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Jesu jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Oluwa jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Jo Jo Joe boy 'pon deck)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.58] Oh oh yeah yeah yeah
[00:07.18] (I think I drink I too much)
[00:08.31] Omo na blessings on blessings on blessings
[00:11.25] Wey me I dey find
[00:13.30] Na blessings on blessings on blessings
[00:15.88] Wey me I dey find
[00:17.67] So don't worry my brother, my sister you go get your time
[00:22.47] 'Cause na blessings on blessings on blessings
[00:25.27] Wey we all dey find
[00:27.24] Baba God abeg abeg o
[00:29.30] I don't want to carry last o
[00:31.64] Na why I dey pray and fast o
[00:33.70] Make my matter make e no go cast o
[00:36.13] Baba God abeg abeg o
[00:38.44] I don't want to carry last o
[00:40.74] Na why I dey pray and fast o
[00:42.95] Make my matter make e no go cast (Yeah yeah yeah)
[00:45.71] Because na blessings on blessings on blessings I dey find
[00:50.56] Na blessings on blessings on blessings
[00:53.28] Wey me I dey find
[00:55.17] Jesu jor
[00:56.39] Answer me
[00:57.48] Make your blessings cover me
[00:59.66] I no say you dey see wetin I no see
[01:01.78] So make you just dey protect and dey guide me
[01:04.35] Oluwa jor
[01:05.52] Answer me
[01:06.62] Make your blessings cover me
[01:08.89] I no say you dey see wetin I no see
[01:11.07] So make you just dey protect and dey guide me
[01:13.44] Because na blessings on blessings on blessings
[01:16.47] Wey me I dey find
[01:18.56] Na blessings on blessings on blessings
[01:21.14] Wey me I dey find
[01:23.00] So don't worry my brother, my sister you go get your time
[01:27.67] 'Cause na blessings on blessings on blessings
[01:30.41] Wey me I dey find
[01:32.27] O yo-yo-yo
[01:34.14] O-yo-yo-yo-yo-yo
[01:36.38] O-yo-yo-yo-yo-yo
[01:38.71] O-yo-yo-yo
[01:41.55] O yo-yo-yo
[01:43.23] O-yo-yo-yo-yo-yo
[01:45.62] O-yo-yo-yo-yo-yo
[01:48.07] O yo-yo-yo
[01:51.39]
[01:53.87] (Jo Jo Joe boy 'pon deck)
[01:56.09]