Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

FEM

๐Ÿ‘ค Davido โ€ข ๐ŸŽผ A Better Time โ€ข โฑ๏ธ 3:22
๐ŸŽต 1597 characters
โฑ๏ธ 3:22 duration
๐Ÿ†” ID: 2587975

๐Ÿ“œ Lyrics

Napji killing this one
(Baddest)

E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you

Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.93] Napji killing this one
[00:15.38] (Baddest)
[00:19.65] E be like you don dey talk too much
[00:22.03] Small talk, you don dey talk who talk
[00:24.27] Fem
[00:26.67] (Baddest)
[00:28.85] Oboy, you don dey do too much
[00:30.96] Small talk, you don dey look who talk
[00:33.17] Fem
[00:35.25] (And di baddest)
[00:37.96] Person wey dey find the pity
[00:40.32] Omo no dey give me itty bitty
[00:41.89] Just call me, you wan know 30BG
[00:44.03] You go know 30BG, when you see 30BG
[00:46.95] You wey dey find the pity
[00:49.14] Tell odogwu say we like to party
[00:50.78] Just call me, you wan know 30BG
[00:52.83] You go know 30BG when you see 30BG
[00:55.22] Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[01:02.24] Make una tell am to call me
[01:04.20] Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[01:12.18] Why dem come dey para, para, para?
[01:16.37] Para for me
[01:20.22] Why everybody come dey para, para, para?
[01:25.33] Para for me
[01:29.72] Why dem come dey para, para, para?
[01:34.11] Para for me
[01:37.89] Nawa 30BG, we go para, para, para
[01:42.71] Dem go para for you
[01:44.01]
[01:48.33] Before the, before the matter get serious
[01:50.57] Before the, whole matter gets dangerous
[01:52.75] You need to make sure you don't say too much
[01:55.12] 'Cause if you say too much, I fit to run up on you
[01:57.42] You see seh I get fans wey dey para gan
[01:59.48] You see seh my own G pass G-Wagon
[02:01.69] My nigga, I set trends, no Twitter star
[02:04.40] I get men, I no dey gather boys
[02:06.23] I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
[02:09.76] When me say na me dey give them life
[02:12.06] Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
[02:15.39] Live my life, man dey turn am to shoot on sight
[02:18.62] When me say na me dey give them life
[02:20.99] Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[02:24.39] Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[02:30.97] Make una tell am to call me
[02:33.23] Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[02:33.90]
[02:40.94] Why dem come dey para, para, para?
[02:45.24] Para for me
[02:49.17] Why everybody come dey para, para, para?
[02:54.25] Para for me
[02:59.69] Para, para, para
[03:03.18] Para for me
[03:07.73] Napji killing this one
[03:09.75]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings