Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Sisi Maria

๐Ÿ‘ค Maleek Berry โ€ข ๐ŸŽผ First Daze Of Winter โ€ข โฑ๏ธ 3:18
๐ŸŽต 1759 characters
โฑ๏ธ 3:18 duration
๐Ÿ†” ID: 2589069

๐Ÿ“œ Lyrics

Uhh
Bounce (bounce)
Bounce eh, baby oh, bounce
Bounce, bounce
Bounce o, baby oh, bounce
Berry pon this, eh
Berry pon this, eh

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma o
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma o, yeah

Only you, only you baby
Afurum gi n'anya (eh-eh)
No be joke if I tell you your loving na fire, yeah (na-na-na)
Give me chance, everyday I go love you taya (eh-eh)
You too-too sabi
Your mama too-too try, eyea eh-eh

Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you, my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma o
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma o, yeah

We go hammer, I go buy you plenty diamond
Oluwa provide o, I go dash you mansion (mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, omo you my number one
If you no dey I no go function

Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you, my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma o
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma o, yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma o
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma o, yeah
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma o
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma o, yeah

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.78] Uhh
[00:01.93] Bounce (bounce)
[00:03.01] Bounce eh, baby oh, bounce
[00:06.32] Bounce, bounce
[00:07.44] Bounce o, baby oh, bounce
[00:09.68] Berry pon this, eh
[00:11.89]
[00:14.17] Berry pon this, eh
[00:18.26] Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
[00:22.69] Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
[00:26.93] Imara mma eh, Imara mma o
[00:29.68] I for make you my lady
[00:31.46] Imara mma eh, Imara mma o, yeah
[00:33.87]
[00:36.15] Only you, only you baby
[00:37.54] Afurum gi n'anya (eh-eh)
[00:40.65] No be joke if I tell you your loving na fire, yeah (na-na-na)
[00:45.14] Give me chance, everyday I go love you taya (eh-eh)
[00:49.21] You too-too sabi
[00:50.46] Your mama too-too try, eyea eh-eh
[00:53.78] Na so, na so
[00:56.22] E be you wey I wan marry
[00:58.28] Na so, na so
[01:00.65] Na my pikin wey you go carry
[01:02.72] Na so, na so
[01:05.13] Omalicha let me love you, love you, love you
[01:08.11] Forever love you, love you, love you, my baby
[01:11.57] Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
[01:15.99] Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
[01:20.39] Imara mma eh, Imara mma o
[01:22.10] I for make you my lady
[01:24.72] Imara mma eh, Imara mma o, yeah
[01:29.54] We go hammer, I go buy you plenty diamond
[01:33.78] Oluwa provide o, I go dash you mansion (mansion)
[01:38.05] I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
[01:42.55] My number one, omo you my number one
[01:44.90] If you no dey I no go function
[01:47.30] Na so, na so
[01:49.52] E be you wey I wan marry
[01:51.59] Na so, na so
[01:53.96] Na my pikin wey you go carry
[01:56.03] Na so, na so
[01:58.52] Omalicha let me love you, love you, love you
[02:01.42] Forever love you, love you, love you, my baby
[02:04.99] Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
[02:09.37] Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
[02:13.65] Imara mma eh, Imara mma o
[02:16.35] I for make you my lady
[02:18.11] Imara mma eh, Imara mma o, yeah
[02:20.72]
[02:40.46] Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
[02:44.80] Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
[02:49.18] Imara mma eh, Imara mma o
[02:51.87] I for make you my lady
[02:53.78] Imara mma eh, Imara mma o, yeah
[02:58.24] Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
[03:02.69] Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
[03:07.02] Imara mma eh, Imara mma o
[03:09.65] I for make you my lady
[03:11.46] Imara mma eh, Imara mma o, yeah
[03:12.06]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings