Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

LAYI WASABI

👤 ODUMODUBLVCK 🎼 INDUSTRY MACHINE ⏱️ 2:44
🎵 2531 characters
⏱️ 2:44 duration
🆔 ID: 26049382

📜 Lyrics

Recording, recording
(Ibile) Kala
ATL baby (Showz out here)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Yeah, pow
Grrr

Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say
"'Modu keep your money"
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy

Take, take man for joke like say I no sabi
You, Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell mе say
"'Modu keep your money"
This one na nkapi, his capping, he knows wе're his daddy

One on one make dem answer my query
No be charge and bailing, I'm a blue blood
I know you don't know the meaning
Legacy is stuck in my veins, na carry hip-hop go club
I follow run hotspot
December time it was only us
Five minutes of fame all gone, now they're back to square one
Accountable for all my runs, I'm responsible for all the hatred they bore

It is because I won, I celebrated it over their loss
Hey, I'm up, while they dropped
Of course they're begging [?], they want to chill with us
But we no go gree them, e better make I lose air
I go rather kill them, who cares, do time in jail
Run am inside, I go still inspect each of them grave
Their family member flowers, it will not spend a day

Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
You, Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say
"'Modu keep your money" (Ibile)
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy

Oyin rappers obo Quilox ni yin, ti n ba shayo tan ni ma ya yin
Oja daddy, oko nla, five foot-eleven, epon malu, baba iya yin
25 games in the game, 14-40, jebi ti lo, abi ori ta yin?
Online lo wa, anything goes, rora ma jabu la mi, won ma-ma sha yin
Astaghfirullah, mo toro dariji, ogun ma pa yin
(Lo-lo-lo-lo) local rappers, fuck it, ta le fi ta eyin?
Work hard in youth, mo kan san wo school lo, mo de te idi
Gen Z bere proof, iya Musa wo CSI lo steady

E don tey wey I rap, e don tey I trap (oya trap)
E don tey wey I bumba, buss a nogwa
Kevin DeBruyne re, suru two tap
Odumodu, kala fe gb'aga jade, ka lo ṣe shootout
No cho-cho-cho, hm
Show workings jor, make you no chook mouth

Take, take man for joke like say I no sabi
Remilekun, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say
"'Modu keep your money"
This one na nkapi, his capping, he knows we're his-
He knows you're his-

⏱️ Synced Lyrics

[00:02.24] Recording, recording
[00:05.64] (Ibile) Kala
[00:08.41] ATL baby (Showz out here)
[00:15.06] Black sheep forever, black sheep for life
[00:15.39] Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
[00:16.17] GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
[00:19.90] NATIVE
[00:23.18] Yeah, pow
[00:25.86] Grrr
[00:26.99] Take, take, take
[00:28.55] Take man for joke like say I no sabi
[00:31.82] Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
[00:34.93] I for like be your sponsor but your mama tell me say
[00:36.49] "'Modu keep your money"
[00:38.28] This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
[00:41.65] Take, take man for joke like say I no sabi
[00:44.97] You, Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
[00:48.26] I for like be your sponsor but your mama tell mе say
[00:49.95] "'Modu keep your money"
[00:51.51] This one na nkapi, his capping, he knows wе're his daddy
[00:56.07] One on one make dem answer my query
[00:58.71] No be charge and bailing, I'm a blue blood
[00:59.97] I know you don't know the meaning
[01:01.64] Legacy is stuck in my veins, na carry hip-hop go club
[01:04.49] I follow run hotspot
[01:05.71] December time it was only us
[01:07.75] Five minutes of fame all gone, now they're back to square one
[01:10.82] Accountable for all my runs, I'm responsible for all the hatred they bore
[01:15.32] It is because I won, I celebrated it over their loss
[01:18.66] Hey, I'm up, while they dropped
[01:22.16] Of course they're begging [?], they want to chill with us
[01:25.15] But we no go gree them, e better make I lose air
[01:27.21] I go rather kill them, who cares, do time in jail
[01:29.47] Run am inside, I go still inspect each of them grave
[01:32.12] Their family member flowers, it will not spend a day
[01:35.10] Take, take, take
[01:36.64] Take man for joke like say I no sabi
[01:39.03] You, Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
[01:42.08] I for like be your sponsor but your mama tell me say
[01:44.09] "'Modu keep your money" (Ibile)
[01:45.51] This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
[01:47.92] Oyin rappers obo Quilox ni yin, ti n ba shayo tan ni ma ya yin
[01:51.53] Oja daddy, oko nla, five foot-eleven, epon malu, baba iya yin
[01:54.82] 25 games in the game, 14-40, jebi ti lo, abi ori ta yin?
[01:58.11] Online lo wa, anything goes, rora ma jabu la mi, won ma-ma sha yin
[02:01.59] Astaghfirullah, mo toro dariji, ogun ma pa yin
[02:04.96] (Lo-lo-lo-lo) local rappers, fuck it, ta le fi ta eyin?
[02:08.36] Work hard in youth, mo kan san wo school lo, mo de te idi
[02:11.55] Gen Z bere proof, iya Musa wo CSI lo steady
[02:14.81] E don tey wey I rap, e don tey I trap (oya trap)
[02:17.47] E don tey wey I bumba, buss a nogwa
[02:19.22] Kevin DeBruyne re, suru two tap
[02:21.72] Odumodu, kala fe gb'aga jade, ka lo ṣe shootout
[02:25.15] No cho-cho-cho, hm
[02:26.35] Show workings jor, make you no chook mouth
[02:29.92] Take, take man for joke like say I no sabi
[02:33.45] Remilekun, joke man nothing wey you sabi
[02:36.39] I for like be your sponsor but your mama tell me say
[02:38.04] "'Modu keep your money"
[02:39.97] This one na nkapi, his capping, he knows we're his-
[02:42.56] He knows you're his-
[02:43.20]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings