Sophy
๐ต 1153 characters
โฑ๏ธ 2:28 duration
๐ ID: 26234384
๐ Lyrics
Sophy
Why u no tell me say u get another man
Wey dey stay for lekki
I remember when we dey together we dey Shayo and party
Now you don leave
You don turn me bad boy
Loving so many girls now
Omo but you still dey mind
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized oh ehh
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized oh ehh
Woh woh woh woh woh
Ohh oh oh yeah ah
Yeh yeh yeh yeh yeh
Ahh ah
Sophy
Shey you go stay when I never getti paid
Shey you go calm down for me
Make you no go follow omo alhaji go
Ahhh
Me I want to know
Make I no go feel this pain again
Na love me I love
No be love pass
Na money u want
No be you want pass
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized yeah

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:19.26] Sophy
[00:21.37] Why u no tell me say u get another man
[00:23.67] Wey dey stay for lekki
[00:25.94] I remember when we dey together we dey Shayo and party
[00:30.87] Now you don leave
[00:32.27] You don turn me bad boy
[00:34.38] Loving so many girls now
[00:36.84] Omo but you still dey mind
[00:38.94] From sokoto we dey go canada
[00:40.88] Na wetin me i don plan make we do
[00:43.36] Now u don scatter wetin man been dey plan
[00:45.82] You don make me traumatized oh ehh
[00:48.37] From sokoto we dey go canada
[00:50.52] Na wetin me i don plan make we do
[00:52.86] Now u don scatter wetin man been dey plan
[00:55.30] You don make me traumatized oh ehh
[00:59.40]
[01:01.97] Woh woh woh woh woh
[01:06.43] Ohh oh oh yeah ah
[01:11.56] Yeh yeh yeh yeh yeh
[01:15.56] Ahh ah
[01:17.11] Sophy
[01:18.89] Shey you go stay when I never getti paid
[01:21.13] Shey you go calm down for me
[01:23.62] Make you no go follow omo alhaji go
[01:25.97] Ahhh
[01:26.92] Me I want to know
[01:28.63] Make I no go feel this pain again
[01:30.74] Na love me I love
[01:32.53] No be love pass
[01:33.69] Na money u want
[01:34.79] No be you want pass
[01:36.39] From sokoto we dey go canada
[01:38.56] Na wetin me i don plan make we do
[01:40.96] Now u don scatter wetin man been dey plan
[01:43.33] You don make me traumatized yeah
[01:45.84] From sokoto we dey go canada
[01:48.24] Na wetin me i don plan make we do
[01:50.62] Now u don scatter wetin man been dey plan
[01:53.17] You don make me traumatized oh ehh
[01:57.07]
[01:59.58] Woh woh woh woh woh
[02:04.00] Ohh oh oh yeah ah
[02:08.94] Yeh yeh yeh yeh yeh
[02:12.61] Ahh ah
[02:14.04]