Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Asphalt 8

๐Ÿ‘ค Mavo โ€ข ๐ŸŽผ Ukanigbe โ€ข โฑ๏ธ 3:27
๐ŸŽต 3062 characters
โฑ๏ธ 3:27 duration
๐Ÿ†” ID: 26643571

๐Ÿ“œ Lyrics

Comot body jor comot body comot body jor
Comot body jor comot body jor
Kilogbede wana wana giddem something
Kilogbede wana wana!
Comot body comot body

Astaghfirullah
Eledumare go dey my head top
Say na gbomo gbomo cover
Say na kilogbede no be joe biden
Wey dey tension them
Sarah this your body you go tension men
Hope you no dey question my ability to talk
Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
Ye ye ye ye
She say pull your pants up
Shey you no dey see my balenciaga boxer
Baby know say kilogbede do her proper (proper)
No be for sangotedo i buy my phillipie ah
Baby don dey call my manager
No fit do am wicked say na person sister (sister)
Baby shey your gawu lekpa (lekpa)
Baby shey your gawu lekpa
If she wanna see me say na skyscraper(scraper)
No be phyno fino penthouse
When e reach my turn you con dey find repentance ah
Cmon kiki make you off pant
Stop all the delulu thinking
Tell me how the matter wan be
Baby no wan con wan kiss me
Forget bolo bolo kingsley
Say na me go carry you go winconston
Ye ye

Mama no fit do am if e no be ologo ah
Omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
The way you run my mind e be like asphalt 8
Shey you dey from katampe

Mama no fit do am if e no be ologo ah
Omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
The way you run my mind e be like asphalt 8
Shey you dey from katampe

Mogbe, titilayo know the reason them dey call me come (call me come)
Them dey call me somonoyokpon
When i enter all the kele kolomental
Me i no fit dey bolo bolo centre
Shelia ma pa mi na,
Take am easy make you no go carry ejime ah (ejime)
Me i no dey miss na meji meta (meji me)
Ornamental

Astaghfirullah!
Eledumare go dey my head top
Say na gbomo gbomo cover
Say na kilogbede no be joe biden
Wey dey tension them
Sarah this your body you go tension men
Hope you no dey question my ability to talk
Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
Ye ye ye ye
She say pull your pants up
Shey you no dey see my balenciaga boxer
Baby know say kilogbede do her proper (proper)
No be for sangotedo i buy my phillipie ah
Baby don dey call my manager
No fit do am wicked say na person sister (sister)
Baby shey your gawu lekpa
If she wanna see me say na skyscraper (scraper)
No be phyno fino penthouse
When e reach my turn you con dey find repentance ah
Cmon kiki make you off pant
Stop all the delulu thinking
Tell me how the matter wan be
Baby no wan con wan kiss me
Forget bolo bolo kingsley
Say na me go carry you go winconston
Ye ye

Mama no fit do am if e no be ologo ah
Omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
The way you run my mind e be like asphalt 8
Shey you dey from katampe

Mama no fit do am if e no be ologo ah
Omolewa shey you know your ass fat eh
The way you run my mind e be like asphalt 8
Shey you dey from katampe

Shey you dey from katampe
Shey you dey from katampe
Omolewa shey you dey from katampe
Omolewa shey you know your ass fat eh
Shey you dey from katampe
The way you run my mind e be like asphalt 8
The way you run my mind e be like asphalt 8
Shey you dey from katampe

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.13] Comot body jor comot body comot body jor
[00:06.46] Comot body jor comot body jor
[00:09.00] Kilogbede wana wana giddem something
[00:11.02] Kilogbede wana wana!
[00:13.13] Comot body comot body
[00:17.66] Astaghfirullah
[00:18.73] Eledumare go dey my head top
[00:20.87] Say na gbomo gbomo cover
[00:22.21] Say na kilogbede no be joe biden
[00:24.39] Wey dey tension them
[00:25.55] Sarah this your body you go tension men
[00:27.59] Hope you no dey question my ability to talk
[00:29.69] Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
[00:33.45] Ye ye ye ye
[00:34.34] She say pull your pants up
[00:35.84] Shey you no dey see my balenciaga boxer
[00:38.25] Baby know say kilogbede do her proper (proper)
[00:39.95] No be for sangotedo i buy my phillipie ah
[00:42.68] Baby don dey call my manager
[00:44.44] No fit do am wicked say na person sister (sister)
[00:46.41] Baby shey your gawu lekpa (lekpa)
[00:47.68] Baby shey your gawu lekpa
[00:51.82] If she wanna see me say na skyscraper(scraper)
[00:53.52] No be phyno fino penthouse
[00:55.35] When e reach my turn you con dey find repentance ah
[00:57.97] Cmon kiki make you off pant
[00:59.47] Stop all the delulu thinking
[01:00.99] Tell me how the matter wan be
[01:02.69] Baby no wan con wan kiss me
[01:04.12] Forget bolo bolo kingsley
[01:05.73] Say na me go carry you go winconston
[01:07.88] Ye ye
[01:09.08] Mama no fit do am if e no be ologo ah
[01:11.80] Omolewa shey you know your ass fat eh
[01:13.60] (ass fat eh)
[01:14.46] The way you run my mind e be like asphalt 8
[01:15.64] Shey you dey from katampe
[01:17.37] Mama no fit do am if e no be ologo ah
[01:20.22] Omolewa shey you know your ass fat eh
[01:21.16] (ass fat eh)
[01:22.35] The way you run my mind e be like asphalt 8
[01:24.39] Shey you dey from katampe
[01:26.17] Mogbe, titilayo know the reason them dey call me come (call me come)
[01:29.06] Them dey call me somonoyokpon
[01:30.77] When i enter all the kele kolomental
[01:32.86] Me i no fit dey bolo bolo centre
[01:34.83] Shelia ma pa mi na,
[01:36.61] Take am easy make you no go carry ejime ah (ejime)
[01:38.96] Me i no dey miss na meji meta (meji me)
[01:42.44] Ornamental
[01:43.08] Astaghfirullah!
[01:45.65] Eledumare go dey my head top
[01:46.80] Say na gbomo gbomo cover
[01:48.12] Say na kilogbede no be joe biden
[01:50.19] Wey dey tension them
[01:51.24] Sarah this your body you go tension men
[01:53.68] Hope you no dey question my ability to talk
[01:55.65] Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
[01:59.44] Ye ye ye ye
[02:00.57] She say pull your pants up
[02:02.08] Shey you no dey see my balenciaga boxer
[02:04.05] Baby know say kilogbede do her proper (proper)
[02:06.37] No be for sangotedo i buy my phillipie ah
[02:08.37] Baby don dey call my manager
[02:10.46] No fit do am wicked say na person sister (sister)
[02:12.17] Baby shey your gawu lekpa
[02:16.53] If she wanna see me say na skyscraper (scraper)
[02:19.40] No be phyno fino penthouse
[02:20.84] When e reach my turn you con dey find repentance ah
[02:23.46] Cmon kiki make you off pant
[02:25.25] Stop all the delulu thinking
[02:26.99] Tell me how the matter wan be
[02:28.64] Baby no wan con wan kiss me
[02:29.82] Forget bolo bolo kingsley
[02:31.54] Say na me go carry you go winconston
[02:34.11] Ye ye
[02:34.78] Mama no fit do am if e no be ologo ah
[02:37.38] Omolewa shey you know your ass fat eh
[02:39.63] (ass fat eh)
[02:39.94] The way you run my mind e be like asphalt 8
[02:41.62] Shey you dey from katampe
[02:43.02] Mama no fit do am if e no be ologo ah
[02:45.99] Omolewa shey you know your ass fat eh
[02:48.31] The way you run my mind e be like asphalt 8
[02:50.34] Shey you dey from katampe
[02:52.38] Shey you dey from katampe
[02:54.56] Shey you dey from katampe
[02:56.33] Omolewa shey you dey from katampe
[02:59.02] Omolewa shey you know your ass fat eh
[03:01.68] Shey you dey from katampe
[03:03.09] The way you run my mind e be like asphalt 8
[03:05.31] The way you run my mind e be like asphalt 8
[03:07.93] Shey you dey from katampe
[03:10.86]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings