El Classico
π΅ 2545 characters
β±οΈ 3:28 duration
π ID: 28069372
π Lyrics
See! See!
Comot for my line
Me no wanna hear your problem (Yh)
Omoh pray to jehovah
Make e fit to come n solve them (Yh)
You know as e Dey be
Swinging from trees
I ain't got no time for no jagbajantis
I keep my peace with the piece I keep
In my jeans (ah ah ah)
Big Taribo
Man ah ball them Ronaldinho
Them talk my matter them wan put am maggi o
If e no be cheddar, please don't let me know (ah ah)
El Classico
Man ah ball them Ronaldinho
Them talk my matter them wan put am maggi o
But If e no be cheddar, please don't let me know
When u broke in a broken home no be joke
Even Ur corinthiens go play with you make we smoke
I get things to relate with you Make you know
The reason why I no too dey smileeeee on a low
I was once a happy lad, na the street make me bad
8 years I don dey carry dagger go play card
For my guy house cos that place get as e be
You fit go clear the board the next thing dem don turn key
They tell you make u drop the bag na there problèm start
Stab he brother when dey smart, zip zip all he back
When you get nothing to loose na you dey first attack
Never to forget power buku inside first attack
Leave cll those jazz u dey cap your juju dey crase
Cs I Dey dock all he face, the others don pick race
Dialogue no fit work here, it's not fare
Many don die na phycological warfare it's all clear

Here Too many times dem don damage my emotions
E no dey work well na why I no fit dey with you
I Rather follow my demon do morning devotion
If no be money you dey talk make I go warm my stew
E don tay HE go
For MuMu matter just the way many take go
For him mind everything be the way e be
Before e lakus him cacus never give am KΔΓΏ
E blood dey hot e need money to smoke coco
E babe dey come, e don tay when e do tortor
E go back yard invite men make we come play card
E plan to clean us e forget say area sad
Before HE root he kala area don dive am fall
Boot e face e no fit believe e rise and fall
Dialogue no dey work here, it's not fare
Many don die na phycological warfare e don end

But If e no be cheddar please don't let me know

β±οΈ Synced Lyrics
[00:15.95] See! See!
[00:16.85] Comot for my line
[00:17.75] Me no wanna hear your problem (Yh)
[00:20.58] Omoh pray to jehovah
[00:21.72] Make e fit to come n solve them (Yh)
[00:24.12] You know as e Dey be
[00:25.43] Swinging from trees
[00:26.68] I ain't got no time for no jagbajantis
[00:28.83] I keep my peace with the piece I keep
[00:31.00] In my jeans (ah ah ah)
[00:33.23] Big Taribo
[00:34.24] Man ah ball them Ronaldinho
[00:36.28] Them talk my matter them wan put am maggi o
[00:38.18] If e no be cheddar, please don't let me know (ah ah)
[00:41.65] El Classico
[00:42.79] Man ah ball them Ronaldinho
[00:44.63] Them talk my matter them wan put am maggi o
[00:46.77] But If e no be cheddar, please don't let me know
[00:50.16] When u broke in a broken home no be joke
[00:52.45] Even Ur corinthiens go play with you make we smoke
[00:54.73] I get things to relate with you Make you know
[00:56.65] The reason why I no too dey smileeeee on a low
[00:58.74] I was once a happy lad, na the street make me bad
[01:00.90] 8 years I don dey carry dagger go play card
[01:03.06] For my guy house cos that place get as e be
[01:05.17] You fit go clear the board the next thing dem don turn key
[01:07.71] They tell you make u drop the bag na there problèm start
[01:09.28] Stab he brother when dey smart, zip zip all he back
[01:11.45] When you get nothing to loose na you dey first attack
[01:13.51] Never to forget power buku inside first attack
[01:15.63] Leave cll those jazz u dey cap your juju dey crase
[01:17.91] Cs I Dey dock all he face, the others don pick race
[01:19.97] Dialogue no fit work here, it's not fare
[01:22.09] Many don die na phycological warfare it's all clear
[01:25.09] Big Taribo
[01:25.89] Man ah ball them Ronaldinho
[01:27.12] Them talk my matter them wan put am maggi o
[01:29.13] If e no be cheddar, please don't let me know (ah ah)
[01:32.48] El Classico
[01:33.85] Man ah ball them Ronaldinho
[01:35.74] Them talk my matter them wan put am maggi o
[01:37.70] But If e no be cheddar, please don't let me know
[01:41.39] Here Too many times dem don damage my emotions
[01:43.72] E no dey work well na why I no fit dey with you
[01:46.18] I Rather follow my demon do morning devotion
[01:48.15] If no be money you dey talk make I go warm my stew
[01:50.42] E don tay HE go
[01:52.21] For MuMu matter just the way many take go
[01:54.12] For him mind everything be the way e be
[01:56.19] Before e lakus him cacus never give am KΔΓΏ
[01:58.47] E blood dey hot e need money to smoke coco
[02:00.55] E babe dey come, e don tay when e do tortor
[02:02.64] E go back yard invite men make we come play card
[02:04.91] E plan to clean us e forget say area sad
[02:06.95] Before HE root he kala area don dive am fall
[02:09.10] Boot e face e no fit believe e rise and fall
[02:11.28] Dialogue no dey work here, it's not fare
[02:13.36] Many don die na phycological warfare e don end
[02:16.28] Big Taribo
[02:17.24] Man ah ball them Ronaldinho
[02:18.58] Them talk my matter them wan put am maggi o
[02:22.30]
[02:24.32] If e no be cheddar, please don't let me know (ah ah)
[02:27.55] El Classico
[02:28.86] Man ah ball them Ronaldinho
[02:30.81] Them talk my matter them wan put am maggi o
[02:32.86] But If e no be cheddar please don't let me know
[02:34.93]