God Abeg
🎵 2202 characters
⏱️ 3:09 duration
🆔 ID: 28301549
📜 Lyrics
Yi
Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my na-me, yi-yi
Abeg, abeg if dem ask you "where I dey?"
Just tell them say "I dey okay oh"
Tell them say "me, I dey okay"
'Cause it's only normal for people wey be best of friends (best of friends)
Say e reach one day and dem no talk again (no talk again)
Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun
Òwè Yorùbá má lò sọ bẹh
I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind
God abeg, God abeg (God abeg)
Enemies wey be like friends (wey be like friends)
Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)
Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)

Ṣèbi na wetin man do man, wey dey make man do bad oh
Kò yè mi ni pátò (kò yè mi ni pátò, oh-oh)
You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost
So, if you no hear from me (so, if you no hear from me)
Ọmọ, I dey face one or two nọni, ah-ahh (I dey face one or two nọni, ah-ahh)
Na only me sabi, ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi (ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi)
Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends

(Powerrz, Powerrz)

⏱️ Synced Lyrics
[00:19.11] Yi
[00:20.04] Just because say me and you no dey talk again
[00:23.30] No mean say make you dey spoil my name
[00:25.93] No mean say make you dey spoil my na-me, yi-yi
[00:29.93] Abeg, abeg if dem ask you "where I dey?"
[00:33.44] Just tell them say "I dey okay oh"
[00:36.05] Tell them say "me, I dey okay"
[00:38.82] 'Cause it's only normal for people wey be best of friends (best of friends)
[00:42.37] Say e reach one day and dem no talk again (no talk again)
[00:44.89] Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun
[00:47.97] Òwè Yorùbá má lò sọ bẹh
[00:49.89] I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
[00:52.47] Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
[00:54.96] As you say you no wan see me go far
[00:57.19] When e reach my own time, then you fit to go blind
[00:59.95] God abeg, God abeg (God abeg)
[01:02.53] Enemies wey be like friends (wey be like friends)
[01:05.13] Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)
[01:07.89] Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)
[01:10.18] God abeg, God abeg (God abeg)
[01:12.64] Enemies wey be like friends (wey be like friends)
[01:15.47] Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)
[01:17.96] Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)
[01:20.34] Ṣèbi na wetin man do man, wey dey make man do bad oh
[01:23.51] Kò yè mi ni pátò (kò yè mi ni pátò, oh-oh)
[01:25.66] You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost
[01:30.92] So, if you no hear from me (so, if you no hear from me)
[01:32.48] Ọmọ, I dey face one or two nọni, ah-ahh (I dey face one or two nọni, ah-ahh)
[01:35.64] Na only me sabi, ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi (ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi)
[01:41.29] Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends
[01:45.22] Say e reach one day and dem no talk again (no talk again)
[01:48.05] Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun
[01:51.02] Òwè Yorùbá má lò sọ bẹh
[01:52.81] I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
[01:55.56] Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
[01:58.07] As you say you no wan see me go far
[02:00.56] When e reach my own time, then you fit to go blind
[02:03.21] God abeg, God abeg (God abeg)
[02:05.87] Enemies wey be like friends (wey be like friends)
[02:08.53] Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)
[02:11.29] Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)
[02:13.84] God abeg, God abeg (God abeg)
[02:16.42] Enemies wey be like friends (wey be like friends)
[02:19.07] Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)
[02:21.49] Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)
[02:24.33]
[02:45.00] (Powerrz, Powerrz)
[02:48.72]