Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Nobody Amapiano

👤 DJ Neptune ft. Mr Eazi, Joeboy, Focalistic 🎼 spankradio.cz ⏱️ 3:51
🎵 1603 characters
⏱️ 3:51 duration
🆔 ID: 28357574

📜 Lyrics

Greatness
DJ Neptune

Nǹkan to ba fẹ', lo ma get sè kó ma lò bè (Ewo)
Body on check-check-check
Atarodo ọmọ you dey pepper dem ah-ah
Toyin tomato causing gòbe o
Lẹpa jó pe pe ré pe jọ'wọ' má ṣé mí le ṣé ye

I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Yeah-yeah-yeah-yeah

Baddest
(Joe-Joe Joeboy pon deck)
DJ Neptune, hit me!
(Joe-Joe Joeboy pon deck)
DJ Neptune, hit me!

(Zagadat)

Baby this your body no be here
I tell you say you fine you no dey hear
Me I no be dọn di, dọn di
I see you with di Soji, Soji

Anyway me I no go care
(Na only you I dey want I swear)
So don't waste time baby má ro sẹ' ooh yeah

'Cause E be you I want, E be you I dey want o
I go prove my love, I go risk it all o
Eh-eh-eh

I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I no go like am if I see you with another man
I don't wanna hear say
I don't wanna hear say you dey with another man
The wey your body rotate
I don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Don't wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Yeah-yeah-yeah-yeah

Baddest
(Joe-Joe Joeboy pon deck)
DJ Neptune, hit me!
(Joe-Joe Joeboy pon deck)

Sounds of Neptune

⏱️ Synced Lyrics

[00:14.67] Greatness
[00:15.26] DJ Neptune
[00:18.24]
[00:51.34] Nǹkan to ba fẹ', lo ma get sè kó ma lò bè (Ewo)
[00:55.86] Body on check-check-check
[00:58.21] Atarodo ọmọ you dey pepper dem ah-ah
[00:59.66] Toyin tomato causing gòbe o
[01:04.58] Lẹpa jó pe pe ré pe jọ'wọ' má ṣé mí le ṣé ye
[01:08.36] I don't wanna hear say
[01:08.65] I don't wanna hear say you dey with another man
[01:12.53] The wey your body rotate
[01:14.34] I no go like am if I see you with another man
[01:17.10] I don't wanna hear say
[01:18.78] I don't wanna hear say you dey with another man
[01:21.25] The wey your body rotate
[01:23.29] I don't wanna see you with
[01:25.03] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
[01:32.28] Don't wanna see you with
[01:33.51] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
[01:40.76] Yeah-yeah-yeah-yeah
[01:41.75] Baddest
[01:42.66] (Joe-Joe Joeboy pon deck)
[01:48.62] DJ Neptune, hit me!
[01:51.95] (Joe-Joe Joeboy pon deck)
[02:05.63] DJ Neptune, hit me!
[02:10.86]
[02:15.32] (Zagadat)
[02:15.45] Baby this your body no be here
[02:17.50] I tell you say you fine you no dey hear
[02:19.80] Me I no be dọn di, dọn di
[02:21.71] I see you with di Soji, Soji
[02:24.02] Anyway me I no go care
[02:26.23] (Na only you I dey want I swear)
[02:28.09] So don't waste time baby má ro sẹ' ooh yeah
[02:32.98] 'Cause E be you I want, E be you I dey want o
[02:35.68] I go prove my love, I go risk it all o
[02:40.16] Eh-eh-eh
[02:42.00] I don't wanna hear say
[02:43.63] I don't wanna hear say you dey with another man
[02:45.94] The wey your body rotate
[02:47.86] I no go like am if I see you with another man
[02:50.59] I don't wanna hear say
[02:52.18] I don't wanna hear say you dey with another man
[02:54.40] The wey your body rotate
[02:56.49] I don't wanna see you with
[02:58.46] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
[03:05.74] Don't wanna see you with
[03:06.99] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
[03:14.19] Yeah-yeah-yeah-yeah
[03:15.13] Baddest
[03:17.60] (Joe-Joe Joeboy pon deck)
[03:21.16] DJ Neptune, hit me!
[03:24.19] (Joe-Joe Joeboy pon deck)
[03:48.37] Sounds of Neptune
[03:49.38]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings