Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Beginning

๐Ÿ‘ค Joeboy โ€ข ๐ŸŽผ Love & Light โ€ข โฑ๏ธ 2:38
๐ŸŽต 1474 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐Ÿ†” ID: 2852800

๐Ÿ“œ Lyrics

Shabalistic
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you oh no
Spend a couple couple milli on you yeah yeah
Give you loving till you say e don do ye ye
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright ye ye
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer fall in love o
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy pon deck

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.10] Shabalistic
[00:17.00] Omo walai
[00:18.84] If them point gun to my head say make I deny you
[00:23.09] I go tell them sey lai lai
[00:25.37] No be lie
[00:26.88] I fit to spend all of my money on you oh no
[00:30.03] Spend a couple couple milli on you yeah yeah
[00:32.19] Give you loving till you say e don do ye ye
[00:34.31] Special type of feeling that I feel when I'm with you
[00:39.54] On dun mo mi anytime wey I dey with you
[00:43.82] I want your heart and soul and your own body too
[00:48.20] I can't let you go
[00:50.53] I'm beginning to begin to fall in love
[00:54.81] I'm beginning to begin to fall in love
[01:07.01] I'm beginning to begin to fall in love
[01:09.66] This love no be ordinary thing
[01:11.49] You suppose to be one night fling
[01:13.95] But now I don dey catch feelings
[01:16.12] I dey vex when I see you with another person
[01:17.73] Oh no
[01:18.63] I no dey concentrate no more
[01:20.38] Make we felicitate jowo
[01:23.00] Hold me tight and rub on my head baby o
[01:24.89] Make I feel alright ye ye
[01:27.05] Special type of feeling that I feel when I'm with you
[01:32.06] On dun mo mi anytime wey I dey with you
[01:36.84] I want your heart and soul and your own body too
[01:41.20] I can't let you go
[01:42.79] I'm beginning to begin to fall in love
[01:49.82] I'm beginning to begin to fall in love
[01:59.59] I'm beginning to begin to fall in love
[02:03.52] Ohema o as I dey call you make you answer fall in love o
[02:05.57] As I dey call you make you answer
[02:07.80] As I dey call you make you
[02:09.73] I'm beginning to begin to fall in love
[02:11.43] Ohema o as I dey call you make you answer
[02:14.30] As I dey call you make you answer
[02:16.44] As I dey call you make you answer
[02:18.32] So whenever you hear this vibe
[02:23.62] I just want you to vibe with it
[02:26.04] Cause it's a banger
[02:27.80] Joeboy give them
[02:30.17] Joeboy give them
[02:32.28] Joe Joe Joeboy pon deck

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings