Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Collateral Damage

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ African Giant โ€ข โฑ๏ธ 3:18
๐ŸŽต 2526 characters
โฑ๏ธ 3:18 duration
๐Ÿ†” ID: 2852835

๐Ÿ“œ Lyrics

Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop (Dey there oo)
And president go dey chop (That guy dey there)
When dey say make we jump
We go jump (Dey there oo)
Ambassador go dey chop (Dem dey there oo)
And president go dey chop (Dem dey there oo)
And governor go dey chop (Dey too)
When they say make we jump
We go jump

No be for here wey dem born Jesus
Ehh ehhh
My country problem e pass Jesus
Oh no-no o
Because na we be our own problem
Ehh ehh
Na who go come reason well, well-well-well

Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop

Na who, na who dey here?
Money dey here
The thief-thief come major
And if suffer come dey here
Suffer yakpa mutukum
Dogudum, wey dey people sukum
Dogudum, money e lo wan dum, dogudum
Suffer yakpa mutukum, dogudum

Dem go dogum you well well
And dem dey laugh you well well
And dem they see as e dey shele
As dem dey flexure well well
Yeah yeah yeah yeah yeah o
My people suffer well well
Police dey slap your head well well
Hungry go waya dem well well
Welle welle welle welle welle well

Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop

My people self dey fear too much
We fear the thing we no see
One day, all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right o
You go dey fear
Police go slap you
You go dey fear
Fight for your pikin dem
You go dey fear
You go dey fear, fear, fear

Oya dey there oo
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
And governor go dey chop (Oya dey there o)

Dey there o
Dey there o
Dey there o
Dey there o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.20] Oya dey there ooo
[00:19.93] Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[00:22.00] And governor go dey chop (Dey there oo)
[00:24.32] And president go dey chop (That guy dey there)
[00:26.53] When dey say make we jump
[00:27.94] We go jump (Dey there oo)
[00:29.04] Ambassador go dey chop (Dem dey there oo)
[00:31.21] And president go dey chop (Dem dey there oo)
[00:33.47] And governor go dey chop (Dey too)
[00:35.88] When they say make we jump
[00:37.16] We go jump
[00:38.20] No be for here wey dem born Jesus
[00:40.77] Ehh ehhh
[00:42.65] My country problem e pass Jesus
[00:46.08] Oh no-no o
[00:47.74] Because na we be our own problem
[00:50.42] Ehh ehh
[00:52.32] Na who go come reason well, well-well-well
[00:56.08] Oya dey there oo
[00:57.37] Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[00:59.64] And governor go dey chop (Dem there oo)
[01:02.06] And president go dey chop (That guy dey there oo)
[01:04.25] When they say make we jump (O dey there oo)
[01:05.74] We go jump (O dey there oo)
[01:06.80] Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[01:09.16] Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[01:11.31] Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[01:13.78] And governor go dey chop
[01:14.93] Na who, na who dey here?
[01:17.68] Money dey here
[01:19.52] The thief-thief come major
[01:21.94] And if suffer come dey here
[01:24.02] Suffer yakpa mutukum
[01:25.31] Dogudum, wey dey people sukum
[01:27.76] Dogudum, money e lo wan dum, dogudum
[01:30.76] Suffer yakpa mutukum, dogudum
[01:33.25] Dem go dogum you well well
[01:35.31] And dem dey laugh you well well
[01:37.77] And dem they see as e dey shele
[01:40.02] As dem dey flexure well well
[01:42.29] Yeah yeah yeah yeah yeah o
[01:44.53] My people suffer well well
[01:47.02] Police dey slap your head well well
[01:49.47] Hungry go waya dem well well
[01:51.29] Welle welle welle welle welle well
[01:52.80] Oya dey there oo
[01:54.01] Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[01:56.12] And governor go dey chop (Dem there oo)
[01:58.62] And president go dey chop (That guy dey there oo)
[02:00.80] When they say make we jump (O dey there oo)
[02:02.29] We go jump (O dey there oo)
[02:03.56] Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[02:05.66] Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[02:07.84] Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[02:10.31] And governor go dey chop
[02:12.57] My people self dey fear too much
[02:17.11] We fear the thing we no see
[02:21.43] One day, all of us go die
[02:26.34] We always get reason to fear
[02:30.14] Fight for your right o
[02:31.62] You go dey fear
[02:32.55] Police go slap you
[02:33.78] You go dey fear
[02:34.83] Fight for your pikin dem
[02:35.66] You go dey fear
[02:37.16] You go dey fear, fear, fear
[02:39.69] Oya dey there oo
[02:41.32] Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[02:43.56] And governor go dey chop (Dem there oo)
[02:45.87] And president go dey chop (That guy dey there oo)
[02:48.05] When they say make we jump (O dey there oo)
[02:49.06] We go jump (O dey there oo)
[02:50.60] Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[02:52.87] Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[02:55.03] Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[02:57.40] And governor go dey chop (Oya dey there o)
[03:01.18] Dey there o
[03:03.46] Dey there o
[03:05.82] Dey there o
[03:08.10] Dey there o
[03:09.93]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings