Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Commas

πŸ‘€ Ayra Starr β€’ 🎼 MAKE IT UP TO YOU β€’ ⏱️ 2:37
🎡 1531 characters
⏱️ 2:37 duration
πŸ†” ID: 29739915

πŸ“œ Lyrics

(Initiating rage process)
Ohh, oh no
Eya-eya

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dey never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dey never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

⏱️ Synced Lyrics

[00:04.69] (Initiating rage process)
[00:07.15] Ohh, oh no
[00:10.78]
[00:15.84] Eya-eya
[00:20.34] Na which kind life wey I never see?
[00:22.84] I carry God, so I fear nothing
[00:25.24] Steady increasing the commas
[00:27.68] Comma, comma, commas
[00:30.04] Original no be parody
[00:32.42] E no fit clear for your memory
[00:34.97] Whether na winter or summer, ajeh
[00:37.42] Barbados, Havana, living life
[00:40.02] See my fire burning bright
[00:42.74] Wetin dey inside me?
[00:45.06] Smallie wey dey mighty
[00:47.07] Dey never know I kala, tori mo fine
[00:49.79] Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.68] Trust me, you can't fool me
[00:56.32] Energy wrong, I log off
[00:58.62] Mo wa friendly and conscious
[01:01.38] I'm allergic to isọkusọ
[01:03.68] I'm not ready for confusion
[01:05.81] They're tellin' me make I show love
[01:08.40] Sability oun gbona
[01:10.77] Everything na connection
[01:13.04] I'm not ready for confusion, hmm
[01:16.76] Things happen inside life
[01:19.02] Draw tattoo make I live my life
[01:21.55] Dreams come true, if na fight
[01:24.05] Fight the fight, make you no go tire
[01:26.38] Fire dey go, fire dey go
[01:30.17] You need to put your body and soul
[01:32.86] Leave your worries alone
[01:34.77] Barbados, Havana, living life
[01:37.86] See my fire burning bright
[01:40.22] Wetin dey inside me?
[01:42.51] Smallie wey dey mighty
[01:44.55] Dey never know I kala, tori mo fine
[01:47.34] Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.28] Trust me, you can't fool me
[01:54.05] Energy wrong I log off
[01:56.39] Mo wa friendly and conscious
[01:58.62] I'm allergic to isọkusọ
[02:01.08] I'm not ready for confusion
[02:03.43] They're tellin' me make I show love
[02:05.88] Sability oun gbona
[02:08.46] Everything na connection
[02:10.64] I'm not ready for confusion, hmm
[02:15.87] Na which kind life wey I never see?
[02:18.17] I carry God so I fear nothing
[02:20.65] Steady increasing the commas
[02:22.77] Comma, comma, comma
[02:25.47] Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
[02:30.15] Steady increasing the commas
[02:32.36] Comma, comma, comma
[02:33.22]

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings