Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Necessari

๐Ÿ‘ค Ejoya, Novemba, ShineTTW and Black Culture โ€ข ๐ŸŽผ Class of '23 โ€ข โฑ๏ธ 2:08
๐ŸŽต 960 characters
โฑ๏ธ 2:08 duration
๐Ÿ†” ID: 29796934

๐Ÿ“œ Lyrics

Listen to my story, story, story
Story, story, oh
My baby she want be my one and only
One and only, oh
Wetin you carry cook pot for food joro
Overload
Overload
Omoge necessary
Overdose
Overdose
Make you no killi person
Overload
Overload
Omoge necessary oh
Overdose
On your love
You no go killi person
Your body bad I know
E yeah
You no go killi person
You give me all night long
Omoge necessary
Carry you for head oh my lady oh
I rise the compatriot for my baby bad I
Swear I no dey play with her sandirio
Oh oh oh oh
Loving is essentially oh lady oh
Carry you from Lagos to up here wey
Care I give you keriwa not Delhi oh
Keriwa keriwa
Keriwa keriwa
Come give me love seventeen eighteen nineteen
Keriwa keriwa
Come give me love seventeen eighteen nineteen
Your body bad I know
You no go killi person
You give me all night long
Omoge necessary
Your body bad I know
You no go killi person
You give me all night long
Omoge necessary
Oh oh yeah ah
Yeah oh
Yeah oh

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings