Guide (feat. Zlatan)
🎵 2237 characters
⏱️ 2:08 duration
🆔 ID: 30045255
📜 Lyrics
Ibile
Hmmm-mm, hmm-mm
(Chelo, Chelo)
Jii
Bobo no go die unless if he turn 99, ayy (if he turn 99)
The way I dey grind, e sure me say my shoe go shine, ayy
I no dey online, you dey ask me "why I no dey smile?" (Why I no dey smile?)
If dem drop me update, báwò mò ṣè fẹ ṣè?
Na why I dey carry my body oh, 'cause na me be Abbobi oh (ayy)
Mò double hustle, ki sapa má m'ọdọ mi ò? (Ayy-ayy)
Na only money fit to do me tọtọri ò
Once I guide, mò má show color mi ò, oh
Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò)
Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò)
I go ball, (on a low)
So l go fit (change my polo)
Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò)
Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò)
I go ball, (on a low)
So l go fit (change my polo)
I say more-more money is the main thing I need (is the main thing I need)
Soup wey sweet go need Maggi (go need Maggi)
Igbo wedding go need Pámi (go need Pámi)
Instead of suffer, make enjoyment pá mi (make enjoyment pá mi)
I no dey gum body like sardine (like sardine)
I too get value, jollof for party (jollof for party)
If na my hustle, ẹ lè bámi já si (já si)
'Cause if money no dey, man go see káti-káti (you go see shenking)
Ha, I remember say one time (one time)
Money no dey for aza (aza)
Ngozi-chukwu na bia osiso (dem chocho say?)
If you check my leg, na red bottom (ah, ah)
I'm addicted to the lifestyle (to this lifestyle)
Many people no understand (dem no get)
Dem suppose know say na God's time (God's time)
Now, I'm living a soft life, ah (soft life)
Na why I dey carry my body oh, 'cause na me be Abbobi oh (Abbobi)
Mò double hustle, ki sapa má m'ọdọ mi ò? (Má pá mi)
Na only money fit to do me tọtọri ò (ahn)
Once I guide, mò má show color mi ò (jẹ'ọmọ)
Mm, má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, má ṣi'ṣẹ na)
Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, ahn)
I go ball, (on a low, ah)
So l go fit (change my polo), change my polo
Mm, má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, má ṣi'ṣẹ)
Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, kinlọ si Peckham)
I go ball, (on a low, ah)
So l go fit (change my polo, change kini?)
Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, ah)
Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, no dey sòrò)
I go ball, (on a low, on a ah-)
So l go fit (change my polo, change my p-, polo)

⏱️ Synced Lyrics
[00:04.31] Ibile
[00:05.92] Hmmm-mm, hmm-mm
[00:07.05] (Chelo, Chelo)
[00:08.80] Jii
[00:09.45] Bobo no go die unless if he turn 99, ayy (if he turn 99)
[00:12.92] The way I dey grind, e sure me say my shoe go shine, ayy
[00:17.17] I no dey online, you dey ask me "why I no dey smile?" (Why I no dey smile?)
[00:21.41] If dem drop me update, báwò mò ṣè fẹ ṣè?
[00:24.84] Na why I dey carry my body oh, 'cause na me be Abbobi oh (ayy)
[00:27.33] Mò double hustle, ki sapa má m'ọdọ mi ò? (Ayy-ayy)
[00:29.44] Na only money fit to do me tọtọri ò
[00:31.21] Once I guide, mò má show color mi ò, oh
[00:33.55] Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò)
[00:35.69] Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò)
[00:37.51] I go ball, (on a low)
[00:39.78] So l go fit (change my polo)
[00:41.68] Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò)
[00:44.05] Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò)
[00:45.75] I go ball, (on a low)
[00:48.69] So l go fit (change my polo)
[00:50.84] I say more-more money is the main thing I need (is the main thing I need)
[00:53.02] Soup wey sweet go need Maggi (go need Maggi)
[00:55.09] Igbo wedding go need Pámi (go need Pámi)
[00:57.26] Instead of suffer, make enjoyment pá mi (make enjoyment pá mi)
[00:59.23] I no dey gum body like sardine (like sardine)
[01:01.33] I too get value, jollof for party (jollof for party)
[01:03.45] If na my hustle, ẹ lè bámi já si (já si)
[01:05.58] 'Cause if money no dey, man go see káti-káti (you go see shenking)
[01:07.84] Ha, I remember say one time (one time)
[01:10.49] Money no dey for aza (aza)
[01:12.34] Ngozi-chukwu na bia osiso (dem chocho say?)
[01:14.75] If you check my leg, na red bottom (ah, ah)
[01:16.70] I'm addicted to the lifestyle (to this lifestyle)
[01:18.59] Many people no understand (dem no get)
[01:20.56] Dem suppose know say na God's time (God's time)
[01:22.44] Now, I'm living a soft life, ah (soft life)
[01:24.02] Na why I dey carry my body oh, 'cause na me be Abbobi oh (Abbobi)
[01:26.23] Mò double hustle, ki sapa má m'ọdọ mi ò? (Má pá mi)
[01:28.16] Na only money fit to do me tọtọri ò (ahn)
[01:30.26] Once I guide, mò má show color mi ò (jẹ'ọmọ)
[01:32.56] Mm, má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, má ṣi'ṣẹ na)
[01:34.11] Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, ahn)
[01:36.06] I go ball, (on a low, ah)
[01:37.90] So l go fit (change my polo), change my polo
[01:39.90] Mm, má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, má ṣi'ṣẹ)
[01:42.17] Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, kinlọ si Peckham)
[01:44.59] I go ball, (on a low, ah)
[01:46.47] So l go fit (change my polo, change kini?)
[01:48.53] Má ṣi'ṣẹ, (má gb'òwò, ah)
[01:51.03] Ọmọ ọpẹ, (no dey sòrò, no dey sòrò)
[01:52.77] I go ball, (on a low, on a ah-)
[01:55.37] So l go fit (change my polo, change my p-, polo)
[01:58.15]