Plenty Loving
🎵 1740 characters
⏱️ 2:51 duration
🆔 ID: 3069803
📜 Lyrics
Send you, and you know say Big Wiz I no send you
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I found you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you go chop I wan find you
'Cause I go love you jęję
And I go give you make you sempe oh
Hey, I go love you, baby, sempe oh
I'm a loving all you touch, I wan pępę oh
Shebi'wo ni mo fę fę oh
I no go use your love dey play tętę oh
And you know sisi nęnę oh
Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję
I go let you body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me Mr. Lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving, oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving, oh
Girl, nobody wine pass you
And the ting you dey do with your waist
Girl e pass me and you (yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you dey burn pass Claro
And you type I never seen, my girl, no wayo

Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Wine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe

⏱️ Synced Lyrics
[00:08.71] Send you, and you know say Big Wiz I no send you
[00:12.69] E don dey tey I wan tell you
[00:14.11] Many things wey dey my mind I wan tell you
[00:16.62] Bless the day that I found you
[00:18.50] All the things wey dey my mind I wan show you
[00:20.93] I'm on the road on a daily
[00:22.85] Na wetin me and you go chop I wan find you
[00:25.30] 'Cause I go love you jęję
[00:27.72] And I go give you make you sempe oh
[00:29.62] Hey, I go love you, baby, sempe oh
[00:31.45] I'm a loving all you touch, I wan pępę oh
[00:34.32] Shebi'wo ni mo fę fę oh
[00:35.96] I no go use your love dey play tętę oh
[00:38.30] And you know sisi nęnę oh
[00:40.39] Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję
[00:43.05] I go let you body know
[00:45.58] Baby, let nobody know
[00:47.69] I wan let your body know
[00:49.65] Carry go, carry go
[00:51.84] I go let your body know
[00:54.14] Baby let nobody know
[00:56.34] I wan let your body know
[00:58.34] Carry go, carry go
[01:00.58] Girl, I go meet you for down down
[01:02.54] Dem dey call me Mr. Lover
[01:04.51] I go give you many loving
[01:06.77] Say I go kill you with this loving, oh
[01:09.32] Girl, I go meet you for down down
[01:11.32] I go give you many loving
[01:13.34] I go give you plenty loving
[01:15.56] Girl, I go kill you with this loving, oh
[01:19.97] Girl, nobody wine pass you
[01:22.79] And the ting you dey do with your waist
[01:24.58] Girl e pass me and you (yeah, yeah, yeah, yeah)
[01:28.42] Girl, you dey burn pass Claro
[01:31.72] And you type I never seen, my girl, no wayo
[01:36.18] I go let you body know
[01:37.78] Baby, let nobody know
[01:39.90] I wan let your body know
[01:42.10] Carry go, carry go
[01:44.36] I go let your body know
[01:46.43] Baby, let nobody know
[01:48.66] I wan let your body know
[01:50.82] Carry go, carry go
[01:53.15] Girl, I go meet you for down down
[01:55.15] Dem dey call me Mr. Lover
[01:57.08] I go give you many loving
[01:59.27] Say I go kill you with this loving, oh
[02:01.36] Girl, I go meet you for down down
[02:03.57] I go give you many loving
[02:05.66] I go give you plenty loving
[02:07.92] Girl, I go kill you with this loving, oh
[02:11.91] Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
[02:17.16] Wine your body, mogbe
[02:19.54] Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe
[02:25.98] Wine your body, mogbe
[02:28.16]