Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Bracket - Bro Wale (feat. Wizkid)

๐Ÿ‘ค Bracket โ€ข ๐ŸŽผ Bracket Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:25
๐ŸŽต 1917 characters
โฑ๏ธ 3:25 duration
๐Ÿ†” ID: 30985305

๐Ÿ“œ Lyrics

Ape Planet
Hmm hmm
Hmm
Bracket le
Brother Wale
Yeah yeah
Brother Wale, yeah
(Anything go Wale)

I came back from Germany
I dey plan how to make a family
Chai, I know say I be celebrity
Sey I fit find pretty girls in one minute

But I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweety
When I ask her "Do you, do you like me"?

Then she says "I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale
I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale"

This life we dey
Mmm, I no dey haste
Me I go check, the girl wey go be my sweetie, yeah
I no send o
If she's slim or she too fat, o

'Cause I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweetie
When I ask her "Do you, do you like me"?

Then she says "I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale"

Yeah yeah
Mmm, mmm, Brother Wale
Yeah, yeah
Brother Wale, eh
Yeah, yeah
Brother Wale, yeah
Anything go Wale

If I ask you
"You fit be my lover"? Eh
If I ask you
"You fit be my wife"? Eh eh
Don't say no, don't say no
No, no, no
Chai, if I ask you
"You fit come my house"? Eh eh
So I go fit to show you my Papa, eh eh
Don't say no, don't say no
If I ask you, baby, make you just dey say

"I do, do, brother Wale (brother Wale)
I go be your wife, anything go Wale, eh (Brother Wale)
I do, do, brother Wale (Brother Wale eh eh)
I go be your wife, anything go wale eh"
"I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go wale eh
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale eh"
Ooh, yeah (Anything go Wale, eh)
Yeah, yeah (Anything go Wale, eh)
Ooh, yeah, yeah (Any, anything go Wale, eh)
Chineke meh, eh (Any, anything go Wale, eh)

(Anything go Wale, eh)
(Anything go Wale, eh)
It's all about choice, yo
(Any, anything go Wale, eh)
(Any, anything go Wale, eh)
Mmm, mmm

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.05] Ape Planet
[00:01.73] Hmm hmm
[00:03.78] Hmm
[00:05.14] Bracket le
[00:06.39] Brother Wale
[00:08.62] Yeah yeah
[00:10.04] Brother Wale, yeah
[00:12.08] (Anything go Wale)
[00:14.35] I came back from Germany
[00:17.43] I dey plan how to make a family
[00:20.83] Chai, I know say I be celebrity
[00:24.58] Sey I fit find pretty girls in one minute
[00:28.25] But I'm so so sure, I need one baby
[00:31.95] Wey look so pure, so entirely
[00:35.37] When I open up my door, I see one sweety
[00:38.72] When I ask her "Do you, do you like me"?
[00:41.31] Then she says "I do, do, brother, Wale
[00:45.91] I go be your wife, anything go Wale
[00:49.64] I do, do, brother, Wale
[00:53.06] I go be your wife, anything go Wale"
[00:57.32] This life we dey
[00:58.72] Mmm, I no dey haste
[01:01.03] Me I go check, the girl wey go be my sweetie, yeah
[01:05.01] I no send o
[01:07.67] If she's slim or she too fat, o
[01:11.02] 'Cause I'm so so sure, I need one baby
[01:14.63] Wey look so pure, so entirely
[01:18.03] When I open up my door, I see one sweetie
[01:21.78] When I ask her "Do you, do you like me"?
[01:24.35] Then she says "I do, do, brother Wale
[01:28.89] I go be your wife, anything go Wale
[01:32.24] I do, do, brother Wale
[01:35.99] I go be your wife, anything go Wale"
[01:39.37] Yeah yeah
[01:41.58] Mmm, mmm, Brother Wale
[01:44.78] Yeah, yeah
[01:46.30] Brother Wale, eh
[01:48.13] Yeah, yeah
[01:49.57] Brother Wale, yeah
[01:51.86] Anything go Wale
[01:54.66] If I ask you
[01:56.01] "You fit be my lover"? Eh
[01:58.04] If I ask you
[01:59.42] "You fit be my wife"? Eh eh
[02:02.07] Don't say no, don't say no
[02:05.41] No, no, no
[02:07.65] Chai, if I ask you
[02:10.18] "You fit come my house"? Eh eh
[02:12.43] So I go fit to show you my Papa, eh eh
[02:16.59] Don't say no, don't say no
[02:19.35] If I ask you, baby, make you just dey say
[02:22.06] "I do, do, brother Wale (brother Wale)
[02:25.71] I go be your wife, anything go Wale, eh (Brother Wale)
[02:29.28] I do, do, brother Wale (Brother Wale eh eh)
[02:32.98] I go be your wife, anything go wale eh"
[02:36.39] "I do, do, brother Wale
[02:39.71] I go be your wife, anything go wale eh
[02:43.41] I do, do, brother Wale
[02:46.82] I go be your wife, anything go Wale eh"
[02:50.59] Ooh, yeah (Anything go Wale, eh)
[02:54.26] Yeah, yeah (Anything go Wale, eh)
[02:57.32] Ooh, yeah, yeah (Any, anything go Wale, eh)
[03:01.43] Chineke meh, eh (Any, anything go Wale, eh)
[03:06.45] (Anything go Wale, eh)
[03:10.10] (Anything go Wale, eh)
[03:11.81] It's all about choice, yo
[03:13.24] (Any, anything go Wale, eh)
[03:16.90] (Any, anything go Wale, eh)
[03:19.04] Mmm, mmm
[03:20.72]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings