Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Summer Love

๐Ÿ‘ค 1da Banton โ€ข ๐ŸŽผ Summer Love - Single โ€ข โฑ๏ธ 2:59
๐ŸŽต 2031 characters
โฑ๏ธ 2:59 duration
๐Ÿ†” ID: 3512389

๐Ÿ“œ Lyrics

Believe
Believe, believe

I been dey think say I too sabi (This love thing)
Until dem break my heart oh I see (see sumtin)
And now you dun dey show me love
Wey dey feel like true love, ye eh
I dey see everything e dey be like true love

But I no wan believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe believe, believe, believe you

Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love ah
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love urh urh

Show me
This love you dey show me
I swear down I dey feel am
Na Micheal Jackson Thriller oh no
Lisa, I swear down she been do me
I no go lie she been fool me
E make me wan lose it
Since you came into my life you make me fall in love
Wetin you dey do me girlie me I never know
I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor
I say Okiemute dun rent house for my mind

But I no wan believe, believe, believe, believe you (believe oh)
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe, believe, believe, believe, you
Original oh

Original 1da Banton, deyyyah

Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love

But I no wan believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe, believe, believe, believe you

Original oh

Dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love

Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love ahn ahn

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.48] Believe
[00:08.29] Believe, believe
[00:12.01]
[00:19.49] I been dey think say I too sabi (This love thing)
[00:23.92] Until dem break my heart oh I see (see sumtin)
[00:28.42] And now you dun dey show me love
[00:30.08] Wey dey feel like true love, ye eh
[00:33.48] I dey see everything e dey be like true love
[00:36.20] But I no wan believe, believe, believe, believe you
[00:40.70] Say I no fit believe, believe, believe, believe you
[00:45.26] Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
[00:50.24] Say I no fit believe believe, believe, believe you
[00:54.96] Say dem dun do me bad e dun do
[00:57.63] Them dun break my heart e dun do
[00:59.96] But deep down inna me heart
[01:01.05] I dey wish for that special love
[01:03.39] Summer love ah
[01:05.27] Say dem dun do me bad e dun do
[01:07.06] Them dun break my heart e dun do
[01:09.67] But deep down inna me heart
[01:10.77] I dey wish for that special love
[01:12.82] Summer love urh urh
[01:14.82] Show me
[01:16.25] This love you dey show me
[01:18.25] I swear down I dey feel am
[01:20.68] Na Micheal Jackson Thriller oh no
[01:24.06] Lisa, I swear down she been do me
[01:27.50] I no go lie she been fool me
[01:30.13] E make me wan lose it
[01:32.78] Since you came into my life you make me fall in love
[01:35.03] Wetin you dey do me girlie me I never know
[01:36.99] I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor
[01:39.25] I say Okiemute dun rent house for my mind
[01:41.63] But I no wan believe, believe, believe, believe you (believe oh)
[01:46.18] Say I no fit believe, believe, believe, believe you
[01:50.38] Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
[01:55.65] Say I no fit believe, believe, believe, believe, you
[01:59.27] Original oh
[02:01.80]
[02:08.17] Original 1da Banton, deyyyah
[02:10.26] Say dem dun do me bad e dun do
[02:12.16] Them dun break my heart e dun do
[02:14.72] But deep down inna me heart
[02:15.90] I dey wish for that special love
[02:17.93] Summer love
[02:18.95] But I no wan believe, believe, believe, believe you
[02:23.64] Say I no fit believe, believe, believe, believe you
[02:27.88] Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
[02:32.63] Say I no fit believe, believe, believe, believe you
[02:37.02] Original oh
[02:38.34] Dem dun do me bad e dun do
[02:40.41] Them dun break my heart e dun do
[02:42.88] But deep down inna me heart
[02:43.87] I dey wish for that special love
[02:45.93] Summer love
[02:47.53] Say dem dun do me bad e dun do
[02:49.62] Them dun break my heart e dun do
[02:51.91] But deep down inna me heart
[02:53.30] I dey wish for that special love
[02:55.31] Summer love ahn ahn
[02:56.90]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings