Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Abeg Abeg (feat. 2Baba & Timaya) [Remix]

๐Ÿ‘ค Burna Boy feat. Tuface & Timaya โ€ข ๐ŸŽผ L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity (Deluxe Edition) โ€ข โฑ๏ธ 3:32
๐ŸŽต 2178 characters
โฑ๏ธ 3:32 duration
๐Ÿ†” ID: 3934085

๐Ÿ“œ Lyrics

Aristokrat records
Una know na
Una know

โ€“ 2Face

I see you
You see me too
I want the same wey you wanting too
I like it
You like it too
You know that
Everything is true
Story dem a tell us is true
Everybody know that gold is pure
And true
Nobody go fit tell you lie... and you
Nobody go fit tell you lie
Anyhow you want to look am
Na so you go see am
Anyhow you look am

Na so you understand am
Spiritual

โ€“ Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg

Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why

โ€“ Burna Boy
Well the show must go on
All my people been waiting for so long
So they will not take backshot from no one
What have I done so wrong
I've been waiting for a very long time

To tell you what's on my mind
Them boy they are baby
To get on my level
Will cost them their whole lifetime... aii aii aii aii

โ€“ Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me

Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why

โ€“ Timaya
Every monkey wan chop the banana
That's why everybody wanna hammer

Christians call God while the moslems call allah
Your girl wanna feel like Michelle Obama
I wan know why
Everybody wanna feel like a bad guy
Sometimes I wan know why
Everyone no wan real sharp guy

โ€“ Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead

Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say

It's Leriq, call the paramedic

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.47] Aristokrat records
[00:04.74] Una know na
[00:05.56] Una know
[00:18.05] โ€“ 2Face
[00:21.54] I see you
[00:22.70] You see me too
[00:24.16] I want the same wey you wanting too
[00:25.91] I like it
[00:27.67] You like it too
[00:28.83] You know that
[00:29.88] Everything is true
[00:31.01] Story dem a tell us is true
[00:32.34] Everybody know that gold is pure
[00:35.32] And true
[00:36.41] Nobody go fit tell you lie... and you
[00:38.26] Nobody go fit tell you lie
[00:40.26] Anyhow you want to look am
[00:42.35] Na so you go see am
[00:44.51] Anyhow you look am
[00:46.77] Na so you understand am
[00:48.52] Spiritual
[00:49.59] โ€“ Burna Boy
[00:50.13] Abeg abeg abeg
[00:50.72] Now that you see me
[00:51.97] Trying to move ahead
[00:53.49] You wan come tie big stone to my leg
[00:55.30] Trying to slow me down
[00:57.01] Slow me down
[00:58.22] So I say
[00:59.12] Abeg abeg abeg
[01:00.30] Now that you see me
[01:02.19] Trying to move ahead
[01:02.86] You wan come tie big stone to my leg
[01:04.86] Trying to slow me down
[01:06.34] Slow me down
[01:07.41] Why o Why o Why
[01:10.87] โ€“ Burna Boy
[01:16.91] Well the show must go on
[01:18.82] All my people been waiting for so long
[01:21.64] So they will not take backshot from no one
[01:23.84] What have I done so wrong
[01:26.11] I've been waiting for a very long time
[01:28.45] To tell you what's on my mind
[01:30.68] Them boy they are baby
[01:32.13] To get on my level
[01:33.26] Will cost them their whole lifetime... aii aii aii aii
[01:36.05] โ€“ Burna Boy
[01:36.99] Abeg abeg abeg
[01:37.82] Now that you see me trying to move ahead
[01:39.96] You wan come tie big stone to my leg
[01:42.17] Trying to slow me down
[01:43.65] Slow me down
[01:44.86] So I say
[01:45.70] Abeg abeg abeg
[01:46.87] Now that you see me
[01:48.03] Trying to move ahead
[01:49.20] You wan come tie big stone to my leg
[01:51.37] Trying to slow me down
[01:52.85] Slow me down
[01:54.12] Why o Why o Why
[01:56.10] โ€“ Timaya
[02:04.15] Every monkey wan chop the banana
[02:06.11] That's why everybody wanna hammer
[02:08.37] Christians call God while the moslems call allah
[02:10.81] Your girl wanna feel like Michelle Obama
[02:13.16] I wan know why
[02:15.98] Everybody wanna feel like a bad guy
[02:17.79] Sometimes I wan know why
[02:19.87] Everyone no wan real sharp guy
[02:22.61] โ€“ Burna Boy
[02:23.53] Abeg abeg abeg
[02:24.71] Now that you see me trying to move ahead
[02:26.21] You wan come tie big stone to my leg
[02:28.88] Trying to slow me down
[02:30.60] Slow me down
[02:31.46] So I say
[02:32.35] Abeg abeg abeg
[02:33.45] Now that you see me
[02:35.45] Trying to move ahead
[02:35.99] You wan come tie big stone to my leg
[02:38.02] Trying to slow me down
[02:39.42] Slow me down
[02:40.63] Why o Why o Why
[02:42.88] Abeg abeg abeg
[02:43.83] Trying to move ahead
[02:45.60] Big stone to my leg
[02:47.72] Abeg abeg abeg
[02:52.93] Trying to move ahead
[02:54.58] Big stone to my leg
[02:56.87] Abeg abeg abeg
[03:01.75] Now that you see me trying to move ahead
[03:03.49] You wan come tie big stone to my leg
[03:05.53] Trying to slow me down
[03:07.17] Slow me down
[03:08.36] So I say
[03:19.55] It's Leriq, call the paramedic
[03:31.33]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings