Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Rara Rira

๐Ÿ‘ค Brymo โ€ข ๐ŸŽผ Yellow โ€ข โฑ๏ธ 3:24
๐ŸŽต 1583 characters
โฑ๏ธ 3:24 duration
๐Ÿ†” ID: 4092185

๐Ÿ“œ Lyrics

Me and my guys
Our party e no dey end
Miss White dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk
We dey work
We dey pay for the things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet for the places wey we dey go
Dem like to jolly like to talk shit
And do the things Dem dey talk
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short to worry too much
And wait for God to come
Ah

Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah

Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah

Me and my guys
Our party e no dey end
Conversations till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk
We dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow

Everytime we dey for town
We dey make the people happy
And dem dey talk to us
And walk to us
Say Dem like the way we dey roll
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short
To worry too much
And wait for God to come
Ah

Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah

Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah

Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah

Me and the people
Our hardwork been no dey pay
The world e dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring the chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.59] Me and my guys
[00:12.28] Our party e no dey end
[00:15.32] Miss White dey for house
[00:17.22] She go stay with us till the dawn
[00:20.08] We dey talk the talk
[00:21.58] We dey work
[00:22.80] We dey pay for the things wey we want
[00:25.00] All the dreams of yesterday
[00:27.86] Dem go come true tomorrow
[00:30.53] Everybody wey we meet for the places wey we dey go
[00:35.76] Dem like to jolly like to talk shit
[00:38.22] And do the things Dem dey talk
[00:40.95] We no get the time to dey force
[00:43.45] Wahala dey we go solve
[00:46.08] Life e too short to worry too much
[00:48.97] And wait for God to come
[00:51.76] Ah
[00:53.77] Rara Rira ra eh
[00:56.36] Rara Rira ah
[00:58.92] Rara Rira ra eh
[01:01.21] Rara Rira ah
[01:03.85] Bam Bam Bu bum
[01:05.85] Bam Be
[01:06.88] Rara Rira ah
[01:09.15] Bam Bam Bu bum
[01:10.99] Bam Be
[01:12.12] Rara Rira ah
[01:14.68] Rara Rira ra eh
[01:16.94] Rara Rira ah
[01:19.79] Rara Rira ra eh
[01:22.45] Rara Rira ah
[01:24.83] Bam Bam Bu bum
[01:26.97] Bam Be
[01:28.37] Rara Rira ah
[01:29.95] Bam Bam Bu bum
[01:31.86] Bam Be
[01:33.36] Rara Rira ah
[01:35.05] Me and my guys
[01:36.06] Our party e no dey end
[01:39.12] Conversations till dawn
[01:41.39] Shayo for we cups
[01:43.83] We dey talk big talk
[01:45.15] We dey work
[01:46.44] We dey like things wey be posh
[01:48.68] All the dreams of yesterday
[01:51.53] Must to come true tomorrow
[01:54.42] Everytime we dey for town
[01:56.44] We dey make the people happy
[01:59.00] And dem dey talk to us
[02:00.58] And walk to us
[02:01.77] Say Dem like the way we dey roll
[02:04.02] We no get the time to dey force
[02:06.73] Wahala dey we go solve
[02:09.22] Life e too short
[02:11.01] To worry too much
[02:12.39] And wait for God to come
[02:14.92] Ah
[02:16.23] Rara Rira ra eh
[02:19.18] Rara Rira ah
[02:21.85] Rara Rira ra eh
[02:24.43] Rara Rira ah
[02:26.92] Bam Bam Bu bum
[02:29.19] Bam Be
[02:29.89] Rara Rira ah
[02:32.21] Bam Bam Bu bum
[02:33.73] Bam Be
[02:34.96] Rara Rira ah
[02:37.56] Bam Bam Bu bum
[02:39.20] Bam Be
[02:40.12] Rara Rira ah
[02:43.72]
[02:48.28] Bam Bam Bu bum
[02:49.38] Bam Be
[02:50.56] Rara Rira ah
[02:53.93]
[02:57.63] Me and the people
[02:58.83] Our hardwork been no dey pay
[03:02.34] The world e dey turn
[03:04.27] We dey constantly on the run
[03:07.35] Everybody dey come
[03:09.39] Dem dey bring the chains and the cuffs
[03:12.68] Dark skin people dey run run
[03:14.63] Some dey wait for help from the Lord
[03:18.16]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings