Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ring My Line (feat. Headie One)

๐Ÿ‘ค King Promise โ€ข ๐ŸŽผ 5 Star โ€ข โฑ๏ธ 3:23
๐ŸŽต 3344 characters
โฑ๏ธ 3:23 duration
๐Ÿ†” ID: 4211647

๐Ÿ“œ Lyrics

Hmm, oh-woah, ayy
Ah-ah-hh, yeah
If e no be money, no call me (woah)
If it ain't about the money, don't call me (hmm-mm)
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line

Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more?
The matter be say

If e no be money, no call mะต (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make ring my line

Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Uh-na, na-na, ayy-yeah

Me, I dey move, just dey waka
I just dey face my front and my matter
Inkwe moko sane bii, me, I no dey bother
Water my dreams 'cause say
One day, one day, I dey go grow big
Nyame nkoaa ne m'agyenkwa
I gat big dreams, no dey play, no dey scatter
DMX ke, loyalty before the money
That be how we dey live, yeah
If you know me, you know say I be real
Money makes some changes but money didn't change me (no-no, no)
No dey fear, no dey make nothin' dey shake me
Oh-na, na-na
I get big dreams oh
I dey do am for my people oh, yeah-yeah (yeah-yeah)
My people, dem depend on me oh (my people, dem depend on me oh)
I no fit give up on my people oh
Oh-na, na-na

Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line (wooh)
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change" (wooh-ooh, yeah)
Them dey expect say I go be the same boy (wooh-oh)
Uh-na, na-na, yeah
Uh-na, na-na, ayy-ayy-yeah, boy

They say they wanna tame me in there, labeled me a rebel
Motivate myself in the mirror, tryin' on my necklace
Put this mortgage on my chest 'cause (chest 'cause), it could have been a sentence (sentence)
Put this mortgage on my kettle (kettle), could be cookin' in a kettle (kettle)
Got this cute one and she got freckle (freckle)
Sexy bitches hit me up, I ain't replyin' to their messages
It's better with a city view, everythin' expensive (everythin' expensive)
Fresher than a cereal, can't contaminate my beverage (contaminate my beverage)
Rely on people, never (rely on people, never)
They had me in my cell, feelin' sentimental, uh (feelin' sentimental, uh)
Out of sight, out of mind, their wasn't expectin' us (us)
Minutes later, come home and let me level up (level up)
Niggas turn treacherous (treacherous), now, they upset with us (upset with us)
Music and road, it's had to keep them both seperate, uh
All the time I couldn't hit that laver
I had to hit the strip with pebbles

If e no be money, no call mะต (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make ring my line (rrraa)

(Hey, they said "I changed")
(Uhn-ayy, 'cause I dey my line)
(Take the bad energy comot my face)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.36] Hmm, oh-woah, ayy
[00:06.15] Ah-ah-hh, yeah
[00:09.57] If e no be money, no call me (woah)
[00:11.51] If it ain't about the money, don't call me (hmm-mm)
[00:14.26] If e no be money, no call me
[00:15.98] But, if it is ring ring, make you ring my line
[00:18.97] Hey, they said "I changed"
[00:21.06] Uhn-ayy, 'cause I dey my line
[00:23.63] Take the bad energy comot my face
[00:26.15] (Take the bad energy comot my face)
[00:27.90] Dem vex, they said "I change"
[00:30.39] Them dey expect say I go be the same boy
[00:33.04] Why e dey pain you say I no dey need you no more?
[00:36.69] The matter be say
[00:37.64] If e no be money, no call mะต (ayy-ayy)
[00:39.59] If it ain't about the money, don't call me
[00:41.92] If e no be money, no call me
[00:43.67] But, if it is ring ring, make you ring my line
[00:46.56] If e no be money, no call me (ayy-ayy)
[00:49.06] If it ain't about the money, don't call me
[00:51.33] If e no be money, no call me
[00:53.36] But, if it is ring ring, make ring my line
[00:56.04] Hey, they said "I changed"
[00:58.32] Uhn-ayy, 'cause I dey my line
[01:00.75] Take the bad energy comot my face
[01:03.31] (Take the bad energy comot my face)
[01:05.40] Dem vex, they said "I change"
[01:07.32] Them dey expect say I go be the same boy
[01:10.33] Uh-na, na-na, ayy-yeah
[01:13.83] Me, I dey move, just dey waka
[01:15.49] I just dey face my front and my matter
[01:18.09] Inkwe moko sane bii, me, I no dey bother
[01:20.48] Water my dreams 'cause say
[01:21.56] One day, one day, I dey go grow big
[01:23.81] Nyame nkoaa ne m'agyenkwa
[01:25.14] I gat big dreams, no dey play, no dey scatter
[01:27.55] DMX ke, loyalty before the money
[01:30.67] That be how we dey live, yeah
[01:33.40] If you know me, you know say I be real
[01:36.39] Money makes some changes but money didn't change me (no-no, no)
[01:38.00] No dey fear, no dey make nothin' dey shake me
[01:40.69] Oh-na, na-na
[01:42.37] I get big dreams oh
[01:43.65] I dey do am for my people oh, yeah-yeah (yeah-yeah)
[01:46.50] My people, dem depend on me oh (my people, dem depend on me oh)
[01:48.79] I no fit give up on my people oh
[01:49.83] Oh-na, na-na
[01:52.10] Hey, they said "I changed"
[01:54.17] Uhn-ayy, 'cause I dey my line (wooh)
[01:56.59] Take the bad energy comot my face
[01:59.77] (Take the bad energy comot my face)
[02:01.19] Dem vex, they said "I change" (wooh-ooh, yeah)
[02:03.64] Them dey expect say I go be the same boy (wooh-oh)
[02:06.41] Uh-na, na-na, yeah
[02:08.52] Uh-na, na-na, ayy-ayy-yeah, boy
[02:10.20] They say they wanna tame me in there, labeled me a rebel
[02:12.82] Motivate myself in the mirror, tryin' on my necklace
[02:15.22] Put this mortgage on my chest 'cause (chest 'cause), it could have been a sentence (sentence)
[02:17.81] Put this mortgage on my kettle (kettle), could be cookin' in a kettle (kettle)
[02:19.94] Got this cute one and she got freckle (freckle)
[02:21.25] Sexy bitches hit me up, I ain't replyin' to their messages
[02:24.30] It's better with a city view, everythin' expensive (everythin' expensive)
[02:26.22] Fresher than a cereal, can't contaminate my beverage (contaminate my beverage)
[02:29.32] Rely on people, never (rely on people, never)
[02:31.56] They had me in my cell, feelin' sentimental, uh (feelin' sentimental, uh)
[02:33.92] Out of sight, out of mind, their wasn't expectin' us (us)
[02:36.36] Minutes later, come home and let me level up (level up)
[02:38.91] Niggas turn treacherous (treacherous), now, they upset with us (upset with us)
[02:40.69] Music and road, it's had to keep them both seperate, uh
[02:44.76] All the time I couldn't hit that laver
[02:46.49] I had to hit the strip with pebbles
[02:47.90] If e no be money, no call mะต (ayy-ayy)
[02:50.45] If it ain't about the money, don't call me
[02:52.84] If e no be money, no call me
[02:54.44] But, if it is ring ring, make you ring my line
[02:57.55] If e no be money, no call me (ayy-ayy)
[02:59.35] If it ain't about the money, don't call me
[03:01.68] If e no be money, no call me
[03:03.65] But, if it is ring ring, make ring my line (rrraa)
[03:06.72] (Hey, they said "I changed")
[03:08.97] (Uhn-ayy, 'cause I dey my line)
[03:11.71]
[03:14.03] (Take the bad energy comot my face)
[03:15.80]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings