Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Aimasiko

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ Simisola โ€ข โฑ๏ธ 3:56
๐ŸŽต 1432 characters
โฑ๏ธ 3:56 duration
๐Ÿ†” ID: 4447568

๐Ÿ“œ Lyrics

Pa ra ra ra ra ra, pa ra ra ra ra ra, tah ah, eh

You dey work oh, you dey pray eh
You dey push o, everyday
You dey try oh, no be play eh
But your hustle never pay eh

And you think say God no dey for your side
And you want to find another way to prosper
You think say God no just get your time
Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

You dey wait for your lover, you want to marry
You dey vex oh, time don dey go, you say why me o
You dey ask oh, for bouncing baby, you say father please no forget oh
Blessing follow me oh

You think say God no dey for your side
And you want to find another way to prosper
You think say God no just get your time
Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa

Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa ma wa
Oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
Moni oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, Ola mi lowo Oluwa lo wa

Gbogbo ebi mi lowo Oluwa
Ara ile mi lowo Oluwa
Ife oko mi lowo Oluwa lo wa

Ani oro mi lowo Oluwa lo wa
Lowo Oluwa
Lowo Oluwa lo wa

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.09] Pa ra ra ra ra ra, pa ra ra ra ra ra, tah ah, eh
[00:17.10] You dey work oh, you dey pray eh
[00:23.01] You dey push o, everyday
[00:25.12] You dey try oh, no be play eh
[00:29.12] But your hustle never pay eh
[00:33.10] And you think say God no dey for your side
[00:37.19] And you want to find another way to prosper
[00:41.16] You think say God no just get your time
[00:46.06] Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se
[00:50.04] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
[00:58.01] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
[01:07.07] Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
[01:14.01] Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
[01:22.12] You dey wait for your lover, you want to marry
[01:26.04] You dey vex oh, time don dey go, you say why me o
[01:30.14] You dey ask oh, for bouncing baby, you say father please no forget oh
[01:37.01] Blessing follow me oh
[01:39.05] You think say God no dey for your side
[01:42.98] And you want to find another way to prosper
[01:46.03] You think say God no just get your time
[01:49.16] Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se
[01:54.05] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
[02:02.19] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
[02:10.12] Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
[02:18.16] Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
[02:48.07] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa
[02:55.25] Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa ma wa
[03:04.16] Oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
[03:12.00] Moni oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, Ola mi lowo Oluwa lo wa
[03:20.17] Gbogbo ebi mi lowo Oluwa
[03:23.03] Ara ile mi lowo Oluwa
[03:24.00] Ife oko mi lowo Oluwa lo wa
[03:27.17] Ani oro mi lowo Oluwa lo wa
[03:31.05] Lowo Oluwa
[03:33.12] Lowo Oluwa lo wa
[03:34.10]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings