Godwin
๐ต 1513 characters
โฑ๏ธ 2:59 duration
๐ ID: 4447786
๐ Lyrics
Mavin
Eh eh
Eh eh
Korede bello
Don jazzy again oh
Omo lope
Mega superstar oh
O daa na
I don get alert
Godwin
And I don pay my rent, God win
Them been wan fall my hand but Godwin
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win ona God win ona God win o
Anything them do na God Win ona God win ona God win o
I don change my name to Godwin
And omo I don buy motor, Godwin
Them say my market no go sell but Godwin
And them been say I no go blow, but God win them my broda
Make them try their luck my God go win oh
My God win oh
My Lord win oh
Anything them do na God go win oh God win oh God win oh
As you don pass exam na God Win
And dem been say you no go pass but God win
You wake up see today lasun na God Win
Robbers dey rob dem no see you broda God Win
Dem no see you my sister, na God win oh, na God win oh, na God win oh
Anything them do na God win ona God win ona God win o
As na your wedding day na God Win
And e don tey wey you dey find but God Win
So we go pop champagne today, Godwin
We go dance, dance, dance cause God Win over o
Elelele
Anything you win na God Win
And if you win election my broda God Win
Like if you win contract my friend God Win
And if you check the countdown my broda na God Win
And if your market selelele, na God win oh, na God win oh, na God win oh
Anything them do na God win oh, na God win oh, na God win oh
Why you no go dance, na Godwin oh, na God win oh, na God win oh, na God win o

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:15.22] Mavin
[00:16.21] Eh eh
[00:18.81] Eh eh
[00:20.14] Korede bello
[00:21.76] Don jazzy again oh
[00:23.62] Omo lope
[00:25.12] Mega superstar oh
[00:27.03] O daa na
[00:28.21] I don get alert
[00:29.87] Godwin
[00:31.72] And I don pay my rent, God win
[00:34.83] Them been wan fall my hand but Godwin
[00:38.53] Them been wan kill my Joy but God Win
[00:42.38] I say anything them do na God win ona God win ona God win o
[00:50.15] Anything them do na God Win ona God win ona God win o
[00:57.49] I don change my name to Godwin
[01:00.74] And omo I don buy motor, Godwin
[01:04.89] Them say my market no go sell but Godwin
[01:08.27] And them been say I no go blow, but God win them my broda
[01:12.68] Make them try their luck my God go win oh
[01:15.78] My God win oh
[01:17.40] My Lord win oh
[01:20.03] Anything them do na God go win oh God win oh God win oh
[01:26.77] As you don pass exam na God Win
[01:30.56] And dem been say you no go pass but God win
[01:34.16] You wake up see today lasun na God Win
[01:37.41] Robbers dey rob dem no see you broda God Win
[01:40.84] Dem no see you my sister, na God win oh, na God win oh, na God win oh
[01:50.02] Anything them do na God win ona God win ona God win o
[01:56.47] As na your wedding day na God Win
[01:59.91] And e don tey wey you dey find but God Win
[02:03.35] So we go pop champagne today, Godwin
[02:07.18] We go dance, dance, dance cause God Win over o
[02:11.53] Elelele
[02:12.49] Anything you win na God Win
[02:14.55] And if you win election my broda God Win
[02:17.96] Like if you win contract my friend God Win
[02:21.32] And if you check the countdown my broda na God Win
[02:25.08] And if your market selelele, na God win oh, na God win oh, na God win oh
[02:33.77] Anything them do na God win oh, na God win oh, na God win oh
[02:40.59] Why you no go dance, na Godwin oh, na God win oh, na God win oh, na God win o
[02:47.81] Anything them do na God win oh, na God win oh, na God win oh
[02:53.17]