Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Malonogede

๐Ÿ‘ค Timaya feat. Terry G โ€ข ๐ŸŽผ Upgrade โ€ข โฑ๏ธ 3:10
๐ŸŽต 2213 characters
โฑ๏ธ 3:10 duration
๐Ÿ†” ID: 4447896

๐Ÿ“œ Lyrics

YungD
Terry G are you ready

Won fe pami (won fe pami)
But Oluwa wรก (Oluwa wรก)
Won fe pa ino hun (won fe pa ino)
Ino wa
You can't bring me down now
No matter how you try o
You can't make me frown o
I can never go down o

Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai

See every time I keep struggling
They want make I die o
They wan control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make I die o
Everyday I dey go up, up
My brother I no go stop o

God give me power
To conquer my enemies
And I get authority
Over principality
Oh Lord come down
And manifest your power
Oh Lord come down
And manifest your power

I say malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Irinogedede irinogedede irinogedede
Oh weh
Ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino
Oh weh
Inogede eh
See the girls dem dey dance gedede eh
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh

And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh
See hmm

Won fe pami na
Ino wa
Won fe semi lese o
Eruku wa Ice
Omo yen yaka sibe eh
Won fe semi lese eh
The way she dey whine am go low eh eh
They make man lose up him mind eh

One thing that happens in life
Is when you progress and people dey vex e (Ice)
Because the paper e dey rest
And they see you dey want to dey vex

Oya baby gandilolo gandilolo lo lo lo eh
Baby whine am whine am oya whine your apako
Uhm go down go down go low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma finger
Dey make me dey wanna na go slow
Baby oh no
I like it the way that you clip on ma thing
E dey make me dey high go apako

Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede malonogedede malonogedede
Oh weh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege
Oh weh
Kilogedede kilogedede kilogedede
Oh weh chai
See

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.40] YungD
[00:05.31] Terry G are you ready
[00:07.34] Won fe pami (won fe pami)
[00:09.37] But Oluwa wรก (Oluwa wรก)
[00:11.56] Won fe pa ino hun (won fe pa ino)
[00:13.79] Ino wa
[00:15.33] You can't bring me down now
[00:16.59] No matter how you try o
[00:18.58] You can't make me frown o
[00:19.66] I can never go down o
[00:21.43] Malonogedede malonogedede malonogedede
[00:24.34] Oh weh oh weh
[00:26.65] Malonogedede malonogedede malonogedede
[00:28.37] Oh weh oh weh
[00:29.76] Malonogedede gedede gedege gedege gedege
[00:32.99] Oh weh oh weh
[00:33.78] Kilogedede kilogedede kilogedede
[00:35.13] Oh weh chai
[00:37.47] See every time I keep struggling
[00:39.60] They want make I die o
[00:40.97] They wan control my life o
[00:42.69] Meanwhile no be dem give me life o
[00:44.61] They want me to frown o
[00:46.58] They want make I die o
[00:48.81] Everyday I dey go up, up
[00:50.66] My brother I no go stop o
[00:52.15] God give me power
[00:54.35] To conquer my enemies
[00:56.08] And I get authority
[00:57.57] Over principality
[00:59.45] Oh Lord come down
[01:00.78] And manifest your power
[01:03.27] Oh Lord come down
[01:04.48] And manifest your power
[01:07.03] I say malonogedede malonogedede malonogedede
[01:10.94] Oh weh
[01:12.08] Irinogedede irinogedede irinogedede
[01:13.66] Oh weh
[01:14.63] Ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino
[01:17.08] Oh weh
[01:19.03] Inogede eh
[01:20.07] See the girls dem dey dance gedede eh
[01:21.31] For your house you they hear gedede eh
[01:23.17] See some of them they dance gedede eh
[01:25.14] And my music just gedede eh
[01:27.17] My mama dey dance gedede eh
[01:29.17] See the children dey dance gedede eh
[01:31.21] See the boiz and girls dance gedede eh
[01:32.29] See hmm
[01:34.04] Won fe pami na
[01:36.52] Ino wa
[01:37.67] Won fe semi lese o
[01:39.53] Eruku wa Ice
[01:41.23] Omo yen yaka sibe eh
[01:43.35] Won fe semi lese eh
[01:45.44] The way she dey whine am go low eh eh
[01:47.50] They make man lose up him mind eh
[01:49.29] One thing that happens in life
[01:50.39] Is when you progress and people dey vex e (Ice)
[01:52.56] Because the paper e dey rest
[01:54.17] And they see you dey want to dey vex
[01:56.23] Oya baby gandilolo gandilolo lo lo lo eh
[01:59.75] Baby whine am whine am oya whine your apako
[02:02.55] Uhm go down go down go low
[02:05.63] Baby go down go low
[02:07.67] I like it the way that you clip on ma finger
[02:09.98] Dey make me dey wanna na go slow
[02:10.91] Baby oh no
[02:13.25] I like it the way that you clip on ma thing
[02:16.20] E dey make me dey high go apako
[02:18.37] Malonogedede malonogedede malonogedede
[02:21.36] Oh weh
[02:22.57] Malonogedede malonogedede malonogedede
[02:25.28] Oh weh
[02:26.64] Malonogedede gedede gedege gedege gedege
[02:28.40] Oh weh
[02:29.63] Kilogedede kilogedede kilogedede
[02:31.70] Oh weh chai
[02:33.02] Malonogedede malonogedede malonogedede
[02:36.03] Oh weh
[02:36.94] Malonogedede malonogedede malonogedede
[02:39.54] Oh weh
[02:40.82] Malonogedede gedede gedege gedege gedege
[02:43.06] Oh weh
[02:44.78] Kilogedede kilogedede kilogedede
[02:47.26] Oh weh chai
[02:47.79] See
[02:50.28]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings