Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Rizzla

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ On A Spaceship โ€ข โฑ๏ธ 3:32
๐ŸŽต 1965 characters
โฑ๏ธ 3:32 duration
๐Ÿ†” ID: 4533299

๐Ÿ“œ Lyrics

It's Jfem production

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

Oshen bubble, oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto (malo moto), ginger me
Party oma sareju moto (oma sareju moto)
Sareju moto (sareju moto)

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby I surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto (malo moto), ginger me
Party oma sareju moto (oma sareju moto)
Sareju moto (sareju moto)

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

(It's Jfem production)
(It's Jfem beats)

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.95] It's Jfem production
[00:04.23] Oya pass me ther rizzla (ebena)
[00:06.02] Make I roll up the ginger (ebane)
[00:08.24] Any style I deliver (ebane)
[00:10.48] Anybody wey no like make dem comot there
[00:12.64] 'Cause them no get e liver (ebane)
[00:14.79] Some of them na deceivers (ebane)
[00:16.85] Omo kon tufe jaiye Monaco
[00:19.15] But them no geti visa (ebano)
[00:21.40] Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
[00:25.40] Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)
[00:29.86] Oshen bubble, oshen bubble
[00:33.15] E be like you dey see double
[00:34.52] You dey see double
[00:35.84] When the gbedu enter you
[00:37.16] Say e go dey ginger you
[00:38.65] Them be think say we dey joke
[00:41.46] Now they see say no be joke
[00:43.20] As the matter develop
[00:45.46] I say make I let you know
[00:47.51] Say lati kekere (lati kekere)
[00:49.50] Lati kekere n'imoti hustle
[00:53.37] Moti'm bubble
[00:56.08] Eh malo moto (malo moto), ginger me
[00:58.27] Party oma sareju moto (oma sareju moto)
[01:03.03] Sareju moto (sareju moto)
[01:04.93] Oya pass me ther rizzla (ebena)
[01:06.67] Make I roll up the ginger (ebane)
[01:08.76] Any style I deliver (ebane)
[01:10.85] Anybody wey no like make dem comot there
[01:13.07] 'Cause them no get e liver (ebane)
[01:15.22] Some of them na deceivers (ebane)
[01:17.46] Omo kon tufe jaiye Monaco
[01:19.58] But them no geti visa (ebano)
[01:21.66] Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
[01:25.65] Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)
[01:30.33] Koruko tito koruko gbaru olade
[01:34.84] Koruko tito koruko gbaru olade
[01:39.10] Koruko tito koruko gbaru olade
[01:43.49] Koruko tito koruko gbaru olade
[01:47.85] Oni lai la ila nla
[01:50.09] Oni kpami kpoi dinlala
[01:52.13] Neni mi o no like am rola nla
[01:54.19] Baby I surrender
[01:56.42] Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
[01:58.47] I no know wetin to talk that day
[02:00.45] That day wey you waka pass my way
[02:02.37] Mi olegbaro omoge oh
[02:05.02] Malo moto (malo moto), ginger me
[02:08.36] Party oma sareju moto (oma sareju moto)
[02:11.64] Sareju moto (sareju moto)
[02:13.83] Oya pass me ther rizzla (ebena)
[02:15.84] Make I roll up the ginger (ebane)
[02:17.90] Any style I deliver (ebane)
[02:20.10] Anybody wey no like make dem comot there
[02:22.31] 'Cause them no get e liver (ebane)
[02:24.32] Some of them na deceivers (ebane)
[02:26.54] Omo kon tufe jaiye Monaco
[02:28.79] But them no geti visa (ebano)
[02:31.08] Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
[02:34.98] Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)
[02:42.88]
[02:50.95] (It's Jfem production)
[02:53.30] (It's Jfem beats)
[02:57.33] Oni lai la ila nla
[02:59.94] Oni kpami kpoi dinlala
[03:02.26] Neni mi o no like am rola nla
[03:04.99]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings